Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Does this situation happen in real life?๐
135,506 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Merlinvor 1 Jahr
Na from door both of them go dey go back

Dark cookies ๐๐vor 1 Jahr
Allah walai!

wisebabavor 1 Jahr
It doesn't. Na content

Dark cookies ๐๐vor 1 Jahr
Exactly! Because I no wan believe this kind thing I go too vex and I no fit take am๐

Eddy ๐ฅถvor 1 Jahr
If I no do wetin dey my mind so this guy go regret ever coming make I bend

Dark cookies ๐๐vor 1 Jahr
Na the shima I go vex for pass sha

Ay Lawrence ๐vor 1 Jahr
The guy go bleeed sha ๐I go show am

Dark cookies ๐๐vor 1 Jahr
The woman nko? Wey bring man

Bobo yii sha ๐vor 1 Jahr
Nothing wey no dey happen o bro ๐

Dark cookies ๐๐vor 1 Jahr
The guy has more patience than me
