Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Does your man do these things after knacking you?
541,848 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
48 Kommentare

I dey do everything for all my babes

🤣🤣🤣

Why bandits never locate this one?

God abeg🤣

Country Dey scatter you nah dey talk about love

No mind me jare

Me wey de do all these on ashawo 😂😂😂

🤣🤣

Practically speaking, no man does these things after sex.

Let say some do

@biospnx Wch some..we no dey do.. Any some no be man, check well

@Yurey_bea01 Men wey be say as dem cum, na to sleep

Man no dey wash him gbola ???

🤣🤣

LOL. when most una go ever get brain or sense sef??😂😂😂😁

Until you get🤣🤣🤣🤣🤣

So if we stand up to wash off immediately after intercourse then we don't love each other? Dey play!!!! Everywhere go first blur

All information passed here re 80% false

Really?

Everything na knack knack, read the ROOM

@verdictbillz Sorry sir

No worries, FB 🥲

I wouldn’t know, I don’t a man

Single Pringles

To date this kind girl go hard gaan you fit no sleep after you knack she go talk say she be side chick

🤣🤣

Una con Dey compete as main chick and side chick

So them no dey kidnap people for your area?

BS.

Dey play. Intentional men will do all these to side chick. They are sweet like that or they want to deceive you. You can still be a side chick with all of these.

Its a lie me wey I have two same i do to them all

While playing home games guys do everything whether side or main chic, except they don't sleep off on away games.

I do all these to even OS Rest

Na lie, well as a married man. Once am done knacking my wife, off to shower to freshen up. Then back to the bed to sleep, if it's at night. If not night, omo I carry my phone or Pc and work or do other chores.

Mumu girl Dey play ooo

Ok I no fit sleep off ontop hookup You Dey mad

Make I blow Ur mind some guys love their side chick pass main babe U no understand

It's funny how you guys celebrate sex outside marriage na wa ooo. Them don turn a to content. RUBBISH

Should we tell her? 😂

I don do m for three girls this month, could it be that I love them all Abi 🤔🤔

@Ruuuqii No be about all these ones sha🫢

Unrelated; Davido Sex Routine 😭😭😭

This one mean shit I cuddle any girl that makes me cum

Same things people dey tell OS

Man /babe???? Una dey do pre-marital s^x???

Ndi apari

Straight on number 3 I no get time for rest she self know

He dey do all these and more but na side chic I be, I no my place🤣
Ähnliche Videos
Sensitive content
Who ever told Nigerians 🇳🇬 to do this after knacking without condom should be arr£sted. — Man
CHIGO
205,446 Aufrufe • vor 7 Monaten
Sensitive content
After s** you will understand these few things ‼️💯 Do you agree? Watch and bookmark 🔖
𝒎𝒐𝒆.
52,033 Aufrufe • vor 5 Monaten
