Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Does your man do these things after knacking you?

541,848 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 48

Фото профиля king Bilal 👑
king Bilal 👑11 месяцев назад

I dey do everything for all my babes

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

🤣🤣🤣

Фото профиля one man battalion
one man battalion11 месяцев назад

Why bandits never locate this one?

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

God abeg🤣

Фото профиля 😜IamLizkid 👨‍🔬🇨🇦
😜IamLizkid 👨‍🔬🇨🇦11 месяцев назад

Country Dey scatter you nah dey talk about love

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

No mind me jare

Фото профиля Friday Ochogwu
Friday Ochogwu11 месяцев назад

Me wey de do all these on ashawo 😂😂😂

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

🤣🤣

Фото профиля Abiola
Abiola11 месяцев назад

Practically speaking, no man does these things after sex.

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

Let say some do

Фото профиля Mekzydon
Mekzydon11 месяцев назад

@biospnx Wch some..we no dey do.. Any some no be man, check well

Фото профиля Abiola
Abiola11 месяцев назад

@Yurey_bea01 Men wey be say as dem cum, na to sleep

Фото профиля Onilu The Hawker 🧞🇳🇬
Onilu The Hawker 🧞🇳🇬11 месяцев назад

Man no dey wash him gbola ???

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

🤣🤣

Фото профиля PRINC3 AD3NIYI A. ODUKOYA.🗯
PRINC3 AD3NIYI A. ODUKOYA.🗯11 месяцев назад

LOL. when most una go ever get brain or sense sef??😂😂😂😁

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

Until you get🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Ezeoba Junior
Ezeoba Junior11 месяцев назад

So if we stand up to wash off immediately after intercourse then we don't love each other? Dey play!!!! Everywhere go first blur

Фото профиля 🤓 Weird’Nerd 👁‍🗨
🤓 Weird’Nerd 👁‍🗨11 месяцев назад

All information passed here re 80% false

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

Really?

Фото профиля El Billz🇦🇷🇪🇸
El Billz🇦🇷🇪🇸11 месяцев назад

Everything na knack knack, read the ROOM

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

@verdictbillz Sorry sir

Фото профиля El Billz🇦🇷🇪🇸
El Billz🇦🇷🇪🇸11 месяцев назад

No worries, FB 🥲

Фото профиля Kafilat
Kafilat11 месяцев назад

I wouldn’t know, I don’t a man

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

Single Pringles

Фото профиля Pindot Gadgets_Hub
Pindot Gadgets_Hub11 месяцев назад

To date this kind girl go hard gaan you fit no sleep after you knack she go talk say she be side chick

Фото профиля Ore🌹
Ore🌹11 месяцев назад

🤣🤣

Фото профиля Friend
Friend11 месяцев назад

Una con Dey compete as main chick and side chick

Фото профиля Precious Stone
Precious Stone11 месяцев назад

So them no dey kidnap people for your area?

Фото профиля Ur Swit 8🪐🦅
Ur Swit 8🪐🦅11 месяцев назад

BS.

Фото профиля Reedah
Reedah11 месяцев назад

Dey play. Intentional men will do all these to side chick. They are sweet like that or they want to deceive you. You can still be a side chick with all of these.

Фото профиля _Theyoungnurse
_Theyoungnurse11 месяцев назад

Its a lie me wey I have two same i do to them all

Фото профиля Adrian Banks
Adrian Banks11 месяцев назад

While playing home games guys do everything whether side or main chic, except they don't sleep off on away games.

Фото профиля TRIZZY 📊
TRIZZY 📊11 месяцев назад

I do all these to even OS Rest

Фото профиля THE DIGITAL CANVAS🧾၊||၊ DeSpeed ၊||၊
THE DIGITAL CANVAS🧾၊||၊ DeSpeed ၊||၊11 месяцев назад

Na lie, well as a married man. Once am done knacking my wife, off to shower to freshen up. Then back to the bed to sleep, if it's at night. If not night, omo I carry my phone or Pc and work or do other chores.

Фото профиля oluwafemi 🎄
oluwafemi 🎄11 месяцев назад

Mumu girl Dey play ooo

Фото профиля Clara Dowell
Clara Dowell11 месяцев назад

Ok I no fit sleep off ontop hookup You Dey mad

Фото профиля Ashborn
Ashborn11 месяцев назад

Make I blow Ur mind some guys love their side chick pass main babe U no understand

Фото профиля Prince Omob@
Prince Omob@11 месяцев назад

It's funny how you guys celebrate sex outside marriage na wa ooo. Them don turn a to content. RUBBISH

Фото профиля badboi_motion
badboi_motion11 месяцев назад

Should we tell her? 😂

Фото профиля Kings of kings
Kings of kings11 месяцев назад

I don do m for three girls this month, could it be that I love them all Abi 🤔🤔

Фото профиля Nathan ✰
Nathan ✰11 месяцев назад

@Ruuuqii No be about all these ones sha🫢

Фото профиля EzeUtd
EzeUtd11 месяцев назад

Unrelated; Davido Sex Routine 😭😭😭

Фото профиля super kay ( LIGHT )
super kay ( LIGHT )11 месяцев назад

This one mean shit I cuddle any girl that makes me cum

Фото профиля Samson Oppong ♊️🇬🇭🇧🇷
Samson Oppong ♊️🇬🇭🇧🇷11 месяцев назад

Same things people dey tell OS

Фото профиля A de bayo
A de bayo11 месяцев назад

Man /babe???? Una dey do pre-marital s^x???

Фото профиля Sunny Ebinyasi Ugo
Sunny Ebinyasi Ugo11 месяцев назад

Ndi apari

Фото профиля Baron
Baron11 месяцев назад

Straight on number 3 I no get time for rest she self know

Фото профиля simplEchoed
simplEchoed11 месяцев назад

He dey do all these and more but na side chic I be, I no my place🤣

Похожие видео