Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Don’t ask me for transport fair 😪
105,941 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Omoh Carter na handsome guy if e no open mouth

Transport fare or transport fair?😂😂

This guy don pour spit for my face sha

Transport fare oga, how money go fair?

You be olodo it's "fare" not fair and its a fee you pay for transport, saying 'transport fare' is tautology you no still spell am well gan

Na me ask am no vex, where I wan sleep? And how I wan take chop if I reach there?

This Kolu and Caterefe fit be blood 🤔

Pls invite Johnsing to your Livestream chairman 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏

You wan use people help your stream so you no go drop their %? Abi why you dey shout?

Omo werey wey no go school 😂

Aboki wan come @carterefe__ live stream talent hunt 😂😂😂😂💔🥹

See how Caterefe making ways for young people out there, from Talent hunt some boys and girls will also be pick and from there they will also become a celebrity....more grace to u Caterefe may God continue to bless u.

*fare sir.

Asides spitting, aren't you supposed to know correct spelling too??

Where d number

Abeg no dey disturb KOLÚ 😂😂

lousy guy, na why you no know the difference btw fare and fair

Fare ***

OK then.. Please I need transport fare

But why people are like this nah Haba nah O wrong nah 😂😂😂

Use the transport fair to clean your spit 😂

Today nah Sunday try drop offering money @carterefe__

Fare not fair. Make we come do spelling bee for stream

Nobody should ask you for transport fair, cause it's not fair.

Guy no let your mouth tear o see as you Dey shout Dey stress your mouth

Who else noticed the resemblance between Carter Efe and Kolu🤔

I will ask you for transport dark 🌑😂

It’s called transport fee not transport fair 😂😒

See as my screen full with spit

Una two no fit kill me lol 😆kolu sef rest na😂😂😂

How much you dey even pay this boys wey dey come your livestream oga?m
Похожие видео
Sensitive content
don’t ask me bae idk 💕🚫 shot by me for me 🪖🦅🇳🇬 album out now
#SANTAKLARA
23,916 просмотров • 1 год назад

