正在加载视频...

视频加载失败

Don't end up with a nonchalant man ooo

480,454 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

32 条评论

ATOMTHEGREAT👑💫🦅 的头像
ATOMTHEGREAT👑💫🦅3 个月前

Una two know say thunder go fire una 😭😭😭😭

Kenny🖤🦅 的头像
Kenny🖤🦅3 个月前

Your mate dey hustle, you sit down for there dey do rubb!sh no wonder your neck long like that

BIG BEN 的头像
BIG BEN3 个月前

see my look alike handsome dude

Bigger Worldwide 的头像
Bigger Worldwide3 个月前

The way love take sweet you go think say them no day quarrel 😅

isaiah 👾 的头像
isaiah 👾3 个月前

E no go better for 2 of una for this my 50mb wey una wan waste

Neche Rem 的头像
Neche Rem3 个月前

Yeah, I see y'all moving to the comment section smiling Stop smiling abeg

StephenJR🇳🇬 的头像
StephenJR🇳🇬3 个月前

I don't like the fact I am smiling

Miguel 的头像
Miguel3 个月前

And who tell her say nonchalant guys dey marry? They only take advantage of girls and fleee. Dey play!!

Chidubem 的头像
Chidubem3 个月前

Omo…..nobody dey nonchalant….if a nonchalant guy jam pesin Wey him like e go chalant by force..🤦🏽😂😂

Fiyinfoluwa🃏🖤 的头像
Fiyinfoluwa🃏🖤3 个月前

Ode meji 😂

I’m Ogadi 的头像
I’m Ogadi3 个月前

Yorugba men are these nonchalant kinda men you should avoid as a woman. Yorugba men will kpai u as a woman in the name of dating. They are so broke. Pls avoid them✌🏽

OPEYEMI 🌸| GRAPHIC DESIGNER 的头像
OPEYEMI 🌸| GRAPHIC DESIGNER3 个月前

I don't know why some ladies still stay with nonchalant man It just sounds as if you are staying in fire to meeee 😭

Edo_King 👑 ⚓️⚓️🔥🔥 🇺🇸 🇨🇦 的头像
Edo_King 👑 ⚓️⚓️🔥🔥 🇺🇸 🇨🇦3 个月前

When man refuses to be a simp, Naija gals go call am non chaplains

T.E.R.R.A 的头像
T.E.R.R.A3 个月前

Wtf is this, dude your literally her girlfriend at this point. She sees you as one of her friends nothing more nothing less, and if she sees you as a friend your already equal and she has no respect for you and she gets dry down there and she resents you and breaks up with you.

Rare facts 🌱🌷🌺🌳 的头像
Rare facts 🌱🌷🌺🌳3 个月前

Na man wey wise dem Dey call nonchalant man incase you no know But you see that sweet boy ehn Na another words for mumu 😂

olamide idowu 的头像
olamide idowu3 个月前

Na nonchalant go knack your babe. You just dey do chalant dey go you go kryyyy

Bethel 的头像
Bethel3 个月前

So na everything we do bring to online now

Kingpluto75🍀 的头像
Kingpluto75🍀3 个月前

You all will agree with me, that Elon musk should allow us to use voice notes to comment in some posts, because I need to insult this fellow in my native language. Ewu odaha daha, efulefu Ku chee.

Temmylols 的头像
Temmylols3 个月前

Like, why be in a relationship where both of you can have fun

Egbon_Adugbo 的头像
Egbon_Adugbo3 个月前

They’re both foolish. This is why the country is not working.. people are investing their time and energy into frivolities like playing love. There are more productive ways to spend your time in this time and age guys, we need to do better please.

jayD🐐 的头像
jayD🐐3 个月前

Hes giving off the vibe of thag guy that likes calling out Big Oma and precious

UNFRESH👑🐐 的头像
UNFRESH👑🐐3 个月前

Wetin Nonchalant Do Una Self ,Omo We Dey Suffer Oo

Elaybee 的头像
Elaybee3 个月前

But who add sound for background😂😂🤲

Pretty Girl Aesthetic🎀 的头像
Pretty Girl Aesthetic🎀3 个月前

Too late …..I’m already dating one 😩😂

KUBANA 的头像
KUBANA3 个月前

Eyin mejeji… eru aye ni yin 🎶

Ivy 的头像
Ivy3 个月前

Your healing go long 😂

UZOAMAKA DIVINE CHUKWUEMEKA 的头像
UZOAMAKA DIVINE CHUKWUEMEKA3 个月前

Hahahah, that boy nah bastard ah swear

ÒGBÉNI ALABI (D Governor) 🐐 的头像
ÒGBÉNI ALABI (D Governor) 🐐3 个月前

Both of una no w€ll, naa the book wey una go read for school be dat. 😒

tesla🏁 的头像
tesla🏁3 个月前

Let the singles breathe

CallmeOla 的头像
CallmeOla3 个月前

Whalaur..... wey the handsome guy abeg 😂

Z@MON! 的头像
Z@MON!3 个月前

Una da craze 💔💔💔💔😭😭😭😭 Fuck love 💔😭😭😭😭😭😭😭😭

🆔 的头像
🆔3 个月前

😭

相关视频