正在加载视频...
视频加载失败
Don't judge a book by it’s Cover!
10 条评论

“Sapa dey follow me for back like say I know road” 😂😂

Boss @erigganewmoney, Help run even if nah one feature for this guy. Same beat, same sound. Please🙏 We’ll look for him if you ask us to.

"E no wan die young, e no wan pop smoke" Damn!

The man get am. The talent dey. Listen to his lyrics, listen to his rhymes, listen to his which of the message in the rap. He has it.

I gat needs, brotherman I gat needs. I dey work day and night so at least I fit feed. I just wan dey okay like everybody else, is that greed? Or make I kill for the bag till assassin turn creed. That was the dada pulling bars...bro is gifted with raw talent.

There are lots of talents across Nigeria in every sector, they've not just gotten the opportunity. That's why I always tell people that because you had opportunity to be where you are does not mean others are dumb or lazy.

GLK CLK Make dem follow 4 my play toy 🍷

We’re can we vote him Biko

I no fit on gen no mean sey I no fit stay for queue, Give me swallow without meat, make I sha chop belleful . Election time politicians no dey find vote. Last Christmas I no sure sey I chop goat. Experience.

That was a brilliant performance, who old is he? I'm curious. This guy can still blow like David and wizzy.
