Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
“Don’t judge her past”
917,148 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Who Dey date all this girls self 😂😭? Imagine make person babe dey go portable show 🤦♂️😑😂

@pypa_20 Na OS be most of them

My own be say why he dey sing Olamide verse lol

Na werey 😂

I will make sure my daughter won't useless like this in the name of celeb

🤲

Na online dem no like portable 😭😭 Useles$$ girls, cockroach fit knack them

Portable na werey 😂😂

@AyoMichael85961 Real one

If nah with IK ogbonna I no go too judge her If nah with ckay I no go too judge her If nah with Ruger I go manage over look But wit portable oooh my God

Meanwhile the past

@Abdullahkh90420 💔

If I forgive any girl past make god take me

😂😂😂 I go judge you with your past like mad

Most of all these girl are OS so Wetin you expect

All of them na trenches Infection go just Dey fly up and down Awon smellos

Na this one go vex the guy pass portable 😭😭😭😂😂😂

With Zazu na wetin no go make me forget the past. Portal wey no fine. I go continue dey remember

Ahhh portable I go judge this one o

Women and losing it around rich and famous guys I saw how one was caressing Kolu on cater efe's stream, if Kolu had not gained fame, she won't even answer his greetings

LoL

But online portable is 🤪

How many babymama Portable get again

I can smell the stench from here

See Wetin portable dey do this woman and she fit don born

Please don't, she's saved 😂😂

Razzzz

Everywhere go dey gba💔

Omo 💔 see that girl

Person future wife

Her past

“Don’t judge his past” 💀 mtcheww

Her past

the more you go the more you realize that these women no really get level u just guide

No. Her past does not matter. Don’t judge the book by its cover. This one nor get covet again. Shame on her. Generation that honor disgrace and shame. And Shame the one with dignity

This guy suppose be male strippers
Benzer Videolar
Sensitive content
CookingWithKya talks about how she’s not male-centered and says most men treat her with respect and don’t judge her 👀🔥 “Males are very nice to me… for the most part they respect me and don’t judge me”
Kream 🦋
95,178 görüntüleme • 7 ay önce
Sensitive content
Don’t judge me 😭
sari 💕
3,796,712 görüntüleme • 4 ay önce

