Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Don’t mind Nigerians. You come first 🤭❤️
33 Kommentare

God save ur papa say you turn your back make I see, I don already import thunder wey go strike you, immediately your turned your back I begin laughing out loud 🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂🤣 Olorun yo e oo

Who be this ? Trying to promote violence? Yes she might not be welcome but why promote violence?

You guys just de stupid anyhow, everything nah jokes to you. You all just keep proving ycee right everyday. Olodo uprising true true

Make come first @Tyllaaaaaaa we so much love you 😩😭😭😭, and we'll protect you by all means 🤭🤭🤭

If u don hear "first" after any word from a Nigerian, no try am ooo 😂

The same thing I have been saying, we are loving people, we don't repay evil with evil in Nigeria, sha come first

🤣🤣🤣😂come and collect 😂🤣🤣😂your body go tell you.i swear down

Tyla ko electrician ni 😫😂♥️

Nah setup o Tyla abi wetin dem dey call am 😂😂

Nah that you come first for me sound like threat 😂😂😂😂

Naso all those Egbon dey whyne us to beat us that year 😂😂

Wetin concern you omo eru fulani

Omo before he turn I don know say something isn’t right 😂😂😂

This is what will make Tyla later go post I got the advice from the madman 🤣🤣. Best advice of the year 😂

See set up oo Abeg that girl no really get body make Una take am easy with her oo😂

Biola Omo werey 😂😂 I first think say you don gbabode

@Real_kanel Come first or cum first ?

More importantly…..!

Bring her to ilorin ooo 🤣 We want to show her something 😜

This is content. Message passed

Someone is shouting come first Run ooooo because you will not Carry second

Tyla please come we go beat. I mean we go greet you 😭😭

Abraham Adesanya

Na you mad pass for this country 😂😂😂 werey say come fes

i been wan talk say this egbon don betray us until he turned 😂😂

😂😂😂...you want to do foundation for house,because I can see spade and sticks you tire at your back

Come first 😂😂😂

Weyrey. I know say your own go different 😂

Abraham adasaya keh... Abi na abracaya you wan talk😂😂😂

Make she no come o

Everything is content to you Abi it's not your fault Assuming you're among people who lost their lives in South Africa 🇿🇦 you will not be saying shit

Baba werey 😂

Yes she no do anything please u people should stop spreading misinformation and let her come and test her confidence if bancer help her make I bend
Ähnliche Videos
Sensitive content
Sock lovers 🧦🧦❤️ Only made 10 pairs, first come first serve 🤭
Pataprincess
30,021 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
you don’t mind me airing out my stinky feet right here do you? you absolutely love it don’t you? 🤭🤤 #feet #malefeet
Canuck Soles 🍁
22,533 Aufrufe • vor 2 Jahren
