正在加载视频...
视频加载失败
Don’t say anything just retweet
33 条评论

See how he Dey turn Ligue one midfielders

He can’t do it with pl defenders sha

Tonali no evn see one ball collect Omo premtards no dey disappoint😭😭

@Mozez1537337 Foul merchants think winning duels by fouling counts 😭😭😭

Pedri dey ball No mind those retards wey dey wrestle for their league say na ball them dey play

Make una help me dey complete that last clip Come be like say na only me watch this part

Nice performance from Pedri controlling the midfield

@Andreas00003 What’s this rubbish I’m watching bro. This is Wharton normal comp for crystal palace on a very bad day.

Broo did you watch the match ? Tonali and his teammates were the better players At least see truth talk now

Just imagine if dejong was there

@abate5_ At this point I missed FDJ

Typical English teams style of play, Stoke City style. 🙄

Omo you dey craze 😂 imagine you buy this kind player e com dey perform this kind thing for you

A comp of a player loosing the ball 😂😂

Pedri couldn’t make any forward through pass because after the turning he just pass wide, any attempt to raise your head for a split second the ball gets nicked from him

He run comot for match oh

@iamAbiodunAA Bro was in their half throughout his game😭

lol 😂 ..what’s this ??

@biglasee Walahi this pedri na the biggest fraud for football. He’s slips are so annoying to watch, walahi is mainoo Dey do this nonsense ehh, I go dey hate watch am every match, cause after all the spinning 😵💫 You go pass for defender or one side ways pass.

@lordgradient You no even Dey ashamed See wetin you Dey post.

Watin be this na bro 😭😭😭😂😂😂

But this isn't bad ? Why pl fans trolling ?

Omo. She nah eba! Why them just dey turn turn everybody

Lol premtard fans said he couldn’t operate😂the most hilarious ones are those stanning a striker that couldn’t control a ball properly with his first touch🌚Nicklas Bendtner Owode Onirin

Na fail comp be this? If my player play this rubbish for ucl I go swear for am!

@krztova EPL fans dey gas foul😂😂😂😂

The match was always going to be played like this, now you’ll have high expectations from Newcastle in Spain, that’s where you’ll all be disappointed, I can’t wait to see looks on your faces when Newcastle gets trashed

@Xdroid_Mo Zero end product

@__Nnamdi_ Nice win for Newcastle

@Lil7Slime @Ghanaroo

@lordgradient What’s special??? Average Aston Villa midfielder comp

@Only1nejojo I watched him and he was getting dominated 🤣

@Kaypoisson1 you see your boy oo @kuzo_prosper wose )kyen hwan?
