正在加载视频...

视频加载失败

Don’t scroll past this post without dropping an advice for this brother 🤦🏾‍♂️abeg

176,857 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

NEMESIS🇧🇪😈 的头像
NEMESIS🇧🇪😈1 年前

This guy just add to my anger this afternoon . The girl even collected what he came with after all these shenanigans. Weakest man I’ve seen so far

manova madeit 的头像
manova madeit1 年前

@CocoAfrica0 I wept

Akande Oladayo David 的头像
Akande Oladayo David1 年前

So sad Young blood Dey chase Love wey Dey fake Bro make money Build yourself Focus on Yourself and your career Den pray to God for the right person That lady Dey play you She has the main guy and you guys must not be seen on social media Get sense bro 😎

manova madeit 的头像
manova madeit1 年前

😭 come be like na me u dey talk to

EDO_BOY_04 的头像
EDO_BOY_041 年前

I dy feel for that boy 😂💔 oo the girl dy give am Terms and condition na mtn she be 😭

manova madeit 的头像
manova madeit1 年前

Apply 😂

Ebenezzy🥷 的头像
Ebenezzy🥷1 年前

Ladies of nowadays are just somehow, they are just after materials not love, the girl get another fine boy wey she Dey follow my brr just move on with your life good girls still Dey outside

manova madeit 的头像
manova madeit1 年前

Gbam 📌

SS3 的头像
SS31 年前

I no go fit let me sis end up with this kind mumu as a man

manova madeit 的头像
manova madeit1 年前

Ahh wetin he do

相关视频