Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Don't spil the water
23 Kommentare

That little boy day very smart

Lil kid got that tender fingers.

Cheeky boy don use juju

I love that little boy 😂😂😂

Was rooting for that little boy

Great would grow up smarter than his mates

This little kid too Sabi this pass all of dem abhee, his head is dam correct of what his doing 👏

The little boy smart

Why the water come Dey waste time to fall 🤷🏼♂️

That Wizzy guy na Spiderman. He sabi jump on people 🤣😂🤣

Great my boy

Wizzy luck shine today🤣🤣

Hope na the boy win before I watch am finish 😂

😂😂

Tell am make him no touch me 😂

🤣🤣

how

Wow 😂

Fola na him I see for who lose

If drinkable, I'd have sipped without spilling, then refill without spilling The rule only says don't spill

Weezy Aura 🤣🤣🤣🤣

Odumodu white

How many times the water go pour before una go believe say e pour
