Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Don’t touch Uncle’s food ohh 🤲🏼🤲🏼😭😭😭😂😂😂
35 Kommentare

That "don't pour uncke food oo" no be warning Na threat 😂😂💔💔

That hand go pain that pikin for the next one week 😭 The slap enter like mad 😩😩

Once that food pour. At that moment I fight the boy man to man. After all he is a Norma human being like me

"stop that nonsense!! how will you shout at your mother like that?" someone that doesn't even care about the mother, just ensuring is Afang and Fufu are in good condition 😂😂

Wipe am belt for nyash 😂😭

Be like say Jeremiah wan run mad for young age. 🤣

😂😂 Uncle’s food has officially become a restricted area. Nobody should even breathe near it 😭😭

You see that part wey e sit back, e go dey ask himself weytin dey really occur here 😂

That slap was at the wrong place ajeh😂

J boy wan collect slap. Na for plate of afang he wan show his evil spirit

Jeremiah wan put hand for uncle food ke😭😭😂 Tear am slap joor

This is the funniest content I have seen this morning 😹 Damn uncle got no chills with his food na once he beat am😂😂😂

I go beat person pikin o 🤨

J boy o má lapa o

I can never forget the day devil used me My uncle came to our house and my mom served him food ,this devil just told me to walk up to him and turn the food upside down, and I went to him and told him I will pour his food away ,he told my mom that if I did it he would beat the

Na better knock for this him big head you suppose give am... him brain go come back to default settings

Bro is not putting on belt... Oh chim 🤧

The small boi go don collect asap...Wicked uncle like me 😂😂

this is the first video of this guy that will actually make me laugh😂😂

E even call am uncle with his big head. Oh help me Lord, because you'll receive one of your creations that day 😄

You for slap jboy for head Mk em brain reset If em mama do anyhow slap am join Her head too no correct Pour uncle food as how

If to say em hand reach that plate na like this e for collect instead of slap 😂

Oh no, THIS IS NEVER HAPPENING, better train your child well so they can mingle with my well trained kids tomorrow. This kind pikin no fit follow my well trained pikin talk o, a word is enough for the gentle parenting people

Akwaman or whatever you are, you're a very werey 🤣🤣😆 🤣🤣

De way uncle humble as them threaten to pour him food.🤣🤣

You no land am slap for face?

That slap no be skit. You no dey use your fufu play. 😂😂😂😂

Spread him yanch find better belt give am like 10.

Don’t touch uncle’s food oo 😂😂😂

Don't pour uncle food ohhhh....

You want carry food play with Akwa man 😃

Person wey suppose collect heavy knock for head

They wan am o 😩

“Jedebiah” I hope I wasn’t the only one who heard that😂😂😂😂

This guy 😭😭😭
Ähnliche Videos
Sensitive content
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😂😂😂😂 وااااي
واصف
146,124 Aufrufe • vor 2 Jahren
