Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Don’t watch this while eating pepper 🤣🤣🤣
32 Kommentare

If e reach your turn off the AC make the hotel no loss anything after collecting 26,500.

People way well for internet no reach 50 What the hell did I just watch?😭😂😂

Leave her oo,she lodged her faith

Lodge first get man later Thought they said men are cheap 🤣🤣🤣😂😂😂

Cindy of Oshodi na werey girl 😂😂😂😂

She lodge her faith 🤣🤣 Make una allow her faith

Omo werey omo olope. She say na "i ashually came to lodge with faith". She no gree off AC. O fe lo owo e pe. Ogbon sodikat. 🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

She dey crase

Have you seen the one She was coached on how to catwalk by the man?🤣🤣🤣🤣

It is her straight face and seriousness for me.😀

Dis she just say she lodge out of faith?? 😂😂 Omo this set of generation wey I follow come I no even understand again 😂😂

Don’t off dear enjoy your money till you block

What's this nitori ọlọrun 😂😂😂

That AC must waste 26,600 and you expect to off AC lai lai And she lodged by faith ooo na faithful preeq remain 🤣😅🤣🤪🤪🤪🤪

Eyin ma tun go yato ooo 😂😂

Make cold no kpai your faith 🤣🤣

As I stake my faith on bet9ja na die I dey

"Dress your faith" this one no get sense 🤣🤣🤣🤣🤣

I lodge my faith😭😭😭

E ma je ki garri sapa mi lori o😅😂😂 Wetin be this, “lodge my faith” bawo😅😂

She dey lodge by faith... Pastors don use bible turn this girl head upside down 😂😂😂

You want to die becahse of 26500 somebody shout hallelujah

If it's me, I will open the window and door. Let their window and door waste small.

I lodge my faith 🤣😭🤣🤣🤣🤣🤣

So gal the follow go lodge for hotel with no man ahh I never see this one before ooo

'i lodge my faith' is the funniest thing you'll hear today 😂😂😂😂😂😂😂

Motivation

Ali and Simbi Craze people everywhere 🙄

I'm tried of this country. Aa ni ironu kankan. Just get data

Laugh want finish me

2026 wey we just start😂🤣
Ähnliche Videos
Sensitive content
Nicki Minaj Show them pepper 🌶️ Onika 🤣🤣🤣🤣🤣
NickY👩🏾⚕️🩺
125,915 Aufrufe • vor 2 Jahren
