Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Don’t watch this while eating pepper 🤣🤣🤣

151,725 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Mr K
Mr K9 месяцев назад

If e reach your turn off the AC make the hotel no loss anything after collecting 26,500.

Фото профиля Baba Elewa!🫘
Baba Elewa!🫘9 месяцев назад

People way well for internet no reach 50 What the hell did I just watch?😭😂😂

Фото профиля Abiola_Lfc
Abiola_Lfc9 месяцев назад

Leave her oo,she lodged her faith

Фото профиля UNKNOWN
UNKNOWN9 месяцев назад

Lodge first get man later Thought they said men are cheap 🤣🤣🤣😂😂😂

Фото профиля Caesar
Caesar9 месяцев назад

Cindy of Oshodi na werey girl 😂😂😂😂

Фото профиля RM⚔️
RM⚔️9 месяцев назад

She lodge her faith 🤣🤣 Make una allow her faith

Фото профиля BhurteeFFS!
BhurteeFFS!9 месяцев назад

Omo werey omo olope. She say na "i ashually came to lodge with faith". She no gree off AC. O fe lo owo e pe. Ogbon sodikat. 🤣🤣

Фото профиля Ridwan Oke
Ridwan Oke9 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Emerald 💚 هداية
Emerald 💚 هداية9 месяцев назад

She dey crase

Фото профиля Angel
Angel9 месяцев назад

Have you seen the one She was coached on how to catwalk by the man?🤣🤣🤣🤣

Фото профиля MisterOla
MisterOla9 месяцев назад

It is her straight face and seriousness for me.😀

Фото профиля FOREX $PIRIT 🕊️🔥📈
FOREX $PIRIT 🕊️🔥📈9 месяцев назад

Dis she just say she lodge out of faith?? 😂😂 Omo this set of generation wey I follow come I no even understand again 😂😂

Фото профиля 𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜
𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜9 месяцев назад

Don’t off dear enjoy your money till you block

Фото профиля Opeyemi
Opeyemi9 месяцев назад

What's this nitori ọlọrun 😂😂😂

Фото профиля Daniel Egwu
Daniel Egwu9 месяцев назад

That AC must waste 26,600 and you expect to off AC lai lai And she lodged by faith ooo na faithful preeq remain 🤣😅🤣🤪🤪🤪🤪

Фото профиля 4tunate Cynosure Ltd.
4tunate Cynosure Ltd.9 месяцев назад

Eyin ma tun go yato ooo 😂😂

Фото профиля Tóbilọ́ba Emmanueltee
Tóbilọ́ba Emmanueltee9 месяцев назад

Make cold no kpai your faith 🤣🤣

Фото профиля MonstarDgiva🇳🇬🌿🦅
MonstarDgiva🇳🇬🌿🦅9 месяцев назад

As I stake my faith on bet9ja na die I dey

Фото профиля Kefas
Kefas9 месяцев назад

"Dress your faith" this one no get sense 🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Lycan Alvan
Lycan Alvan9 месяцев назад

I lodge my faith😭😭😭

Фото профиля Adesola Gbadebo
Adesola Gbadebo9 месяцев назад

E ma je ki garri sapa mi lori o😅😂😂 Wetin be this, “lodge my faith” bawo😅😂

Фото профиля #saintval.
#saintval.9 месяцев назад

She dey lodge by faith... Pastors don use bible turn this girl head upside down 😂😂😂

Фото профиля Bobola
Bobola9 месяцев назад

You want to die becahse of 26500 somebody shout hallelujah

Фото профиля ADA Mbaise (Chima ijem)
ADA Mbaise (Chima ijem)9 месяцев назад

If it's me, I will open the window and door. Let their window and door waste small.

Фото профиля Smartpro Printers
Smartpro Printers9 месяцев назад

I lodge my faith 🤣😭🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля jagacryto💎
jagacryto💎9 месяцев назад

So gal the follow go lodge for hotel with no man ahh I never see this one before ooo

Фото профиля Bourdilion
Bourdilion9 месяцев назад

'i lodge my faith' is the funniest thing you'll hear today 😂😂😂😂😂😂😂

Фото профиля Mac♏
Mac♏9 месяцев назад

Motivation

Фото профиля ‘Nonso💡
‘Nonso💡9 месяцев назад

Ali and Simbi Craze people everywhere 🙄

Фото профиля Idris Yusuph. iDrynod.
Idris Yusuph. iDrynod.9 месяцев назад

I'm tried of this country. Aa ni ironu kankan. Just get data

Фото профиля Josh green
Josh green9 месяцев назад

Laugh want finish me

Фото профиля Pedro Eleniyan 🦅
Pedro Eleniyan 🦅9 месяцев назад

2026 wey we just start😂🤣

Похожие видео