正在加载视频...

视频加载失败

Don’t watch this while eating pepper 🤣🤣🤣

151,725 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)

32 条评论

Mr K 的头像
Mr K9 个月前

If e reach your turn off the AC make the hotel no loss anything after collecting 26,500.

Baba Elewa!🫘 的头像
Baba Elewa!🫘9 个月前

People way well for internet no reach 50 What the hell did I just watch?😭😂😂

Abiola_Lfc 的头像
Abiola_Lfc9 个月前

Leave her oo,she lodged her faith

UNKNOWN 的头像
UNKNOWN9 个月前

Lodge first get man later Thought they said men are cheap 🤣🤣🤣😂😂😂

Caesar 的头像
Caesar9 个月前

Cindy of Oshodi na werey girl 😂😂😂😂

RM⚔️ 的头像
RM⚔️9 个月前

She lodge her faith 🤣🤣 Make una allow her faith

BhurteeFFS! 的头像
BhurteeFFS!9 个月前

Omo werey omo olope. She say na "i ashually came to lodge with faith". She no gree off AC. O fe lo owo e pe. Ogbon sodikat. 🤣🤣

Ridwan Oke 的头像
Ridwan Oke9 个月前

🤣🤣🤣🤣🤣

Emerald 💚 هداية 的头像
Emerald 💚 هداية9 个月前

She dey crase

Angel 的头像
Angel9 个月前

Have you seen the one She was coached on how to catwalk by the man?🤣🤣🤣🤣

MisterOla 的头像
MisterOla9 个月前

It is her straight face and seriousness for me.😀

FOREX $PIRIT 🕊️🔥📈 的头像
FOREX $PIRIT 🕊️🔥📈9 个月前

Dis she just say she lodge out of faith?? 😂😂 Omo this set of generation wey I follow come I no even understand again 😂😂

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜 的头像
𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜9 个月前

Don’t off dear enjoy your money till you block

Opeyemi 的头像
Opeyemi9 个月前

What's this nitori ọlọrun 😂😂😂

Daniel Egwu 的头像
Daniel Egwu9 个月前

That AC must waste 26,600 and you expect to off AC lai lai And she lodged by faith ooo na faithful preeq remain 🤣😅🤣🤪🤪🤪🤪

4tunate Cynosure Ltd. 的头像
4tunate Cynosure Ltd.9 个月前

Eyin ma tun go yato ooo 😂😂

Tóbilọ́ba Emmanueltee 的头像
Tóbilọ́ba Emmanueltee9 个月前

Make cold no kpai your faith 🤣🤣

MonstarDgiva🇳🇬🌿🦅 的头像
MonstarDgiva🇳🇬🌿🦅9 个月前

As I stake my faith on bet9ja na die I dey

Kefas 的头像
Kefas9 个月前

"Dress your faith" this one no get sense 🤣🤣🤣🤣🤣

Lycan Alvan 的头像
Lycan Alvan9 个月前

I lodge my faith😭😭😭

Adesola Gbadebo 的头像
Adesola Gbadebo9 个月前

E ma je ki garri sapa mi lori o😅😂😂 Wetin be this, “lodge my faith” bawo😅😂

#saintval. 的头像
#saintval.9 个月前

She dey lodge by faith... Pastors don use bible turn this girl head upside down 😂😂😂

Bobola 的头像
Bobola9 个月前

You want to die becahse of 26500 somebody shout hallelujah

ADA Mbaise (Chima ijem) 的头像
ADA Mbaise (Chima ijem)9 个月前

If it's me, I will open the window and door. Let their window and door waste small.

Smartpro Printers 的头像
Smartpro Printers9 个月前

I lodge my faith 🤣😭🤣🤣🤣🤣🤣

jagacryto💎 的头像
jagacryto💎9 个月前

So gal the follow go lodge for hotel with no man ahh I never see this one before ooo

Bourdilion 的头像
Bourdilion9 个月前

'i lodge my faith' is the funniest thing you'll hear today 😂😂😂😂😂😂😂

Mac♏ 的头像
Mac♏9 个月前

Motivation

‘Nonso💡 的头像
‘Nonso💡9 个月前

Ali and Simbi Craze people everywhere 🙄

Idris Yusuph. iDrynod. 的头像
Idris Yusuph. iDrynod.9 个月前

I'm tried of this country. Aa ni ironu kankan. Just get data

Josh green 的头像
Josh green9 个月前

Laugh want finish me

Pedro Eleniyan 🦅 的头像
Pedro Eleniyan 🦅9 个月前

2026 wey we just start😂🤣

相关视频