Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dortmund is the spoiler everything today bro
53,686 Aufrufe โข vor 24 Tagen โขvia X (Twitter)
30 Kommentare

I feel like the game was just a set up to spoil people tickets, imagine only 2 minutes was added.

11 grown men just dey play around the pitch Dem useless gan๐๐คง

Dortmund hold us for throat chai see better games sha

Bro see this one na,everybody play over 2.5 and above so how in the world is Dortmund the spoiler here ๐คฆ๐พโโ๏ธ

Very unserious club ๐

All the games wey u drop today almost na Borussia Dortmund cut all of them booked up to 20 games na Borussia cut all of them

E no go better for them see my ticket

Sha I talk am make nobody play bet again till on Friday/Saturday/Sunday

I swr if ti say i know i for flex one Aje

I think this sporty of a thing is not my calling, maybe I wasn't just meant to make it with it, I'm getting it all wrong. As I can't do yahoo and rituals, I say make I de partially participate in this sporty, e no gree work, abi na God de vex for me?

Dortmund deh my tickets both of them The ones weh u post and predict....Dem only give 1 goal U too good We go again tomorrow

๐๐๐๐

At least I collected small money for breakfast

1 cut too much๐ญ

Bro you be legend I respect you from today any game u drop I go play no worry ๐โค๏ธ I played this game too omo

This club ain't real bro ๐

Imagine having only this useless team pulling down 9 beautiful tickets, no over 7.5 short on target, limited goal-keeper saving, no general over 1.5, no individual over 1.5. no GG.

Boss youโre too good! Lost so much today and in fact my biggest loss in a day EVER but I believe in you now more than ever! We go again tomorrow

help me curse dem

You are a great punter, super analystโฆ respect man

Na dortmond spoiled everybody ticket

Baba I swear you really tried ooo

Bad egg ๐คฆ

Is really wrong playing same games in different tickets.Omo ehn I think sporty is into ritual and when they see the big cash out of any winning for the day.. they use their medicine to make sure it doesn't come through Imagine Dortmund.They will never make it

Man City ๐

You see that Dortmund the curses way go follow them many

Bro I was pain๐ฉ๐

This club called Dortmund fit kill person I swear last 3 years ago na them make me rising from playing game see them again nawaooooo

Iโm just speechless ๐ถ๐ญ

Dortmund wan spoil your 20s nj seh

