Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

DOUBLE O, DOUBLE O 👑

1,557,625 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶vor 5 Tagen

I’ll keep supporting you until you quit

Profilbild von BAKUSHI
BAKUSHIvor 5 Tagen

Chase clout with Wizkid name finish then promote mid song…. Your song kpai person for here yesterday and you still get mind dey sing.

Profilbild von Naija Boy 🇳🇬🦅🪖
Naija Boy 🇳🇬🦅🪖vor 5 Tagen

So na because you wan drop this shit, that's why you wan use dj tunze chase clout first 😭😂 I pour you spit.

Profilbild von Who Is Kenbruz
Who Is Kenbruzvor 5 Tagen

Get in jooor the real ogbafia 🦅🦅🦅❤️

Profilbild von diamond
diamondvor 5 Tagen

@Olayinka1372 Idolo you don kill wizkid and d gay tunes career finish 😂

Profilbild von P@rick
P@rickvor 5 Tagen

Na this one u wan use win Grammy😭😂😂

Profilbild von YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOvor 5 Tagen

@Ibrahimskrr you no go drop link or video keh i sabi u

Profilbild von ÓMÒ ŁĘÝiÑ MÀĎŘÍĎ💎♊️
ÓMÒ ŁĘÝiÑ MÀĎŘÍĎ💎♊️vor 5 Tagen

My best song on the album 🔥🔥🔥

Profilbild von Joel chef
Joel chefvor 5 Tagen

@vector_olal This 1 go chop deduction from Spotify 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von B.I.Z.A🥸
B.I.Z.A🥸vor 5 Tagen

OBO to gbafia dey for ground 😂💔

Profilbild von 𝐐𝒎𝒂𝒙 ✰
𝐐𝒎𝒂𝒙 ✰vor 5 Tagen

You keep writing these vague posts hoping people will rush to defend your ass, If your music career was as big as you pretend it is, you would not need to keep inserting yourself into every conversation. You are only chasing attention, not protecting your name!

Profilbild von DeDoC 🐅!
DeDoC 🐅!vor 5 Tagen

Ogbafia De for ground, your album de ground de beg for towtow

Profilbild von Ayang
Ayangvor 5 Tagen

You just de threaten us steadily💔🤦‍♂️

Profilbild von O🖤L😎A🥷
O🖤L😎A🥷vor 5 Tagen

Double 01 nor be Radio……… 🎶 🎧 🎵 🎤 🕺

Profilbild von 𝕔𝕖𝕖𝕛𝕖𝕖💙
𝕔𝕖𝕖𝕛𝕖𝕖💙vor 5 Tagen

Abi make I double my love for OBO

Profilbild von 𝕒𝕕𝕖.
𝕒𝕕𝕖.vor 5 Tagen

GOD BLESS YOU FOR THIS TUNE, I SOOO MUCH LOVE IT. YOU CHOP THE BEAT, INTERESTING RIDE !

Profilbild von Bella
Bellavor 5 Tagen

@afrohyped So because of this mid song na why you decide to drag Tunez? Ori e o pe

Profilbild von Empire
Empirevor 5 Tagen

You too good Why wizkid and him delusional fans no go hate you?😂

Profilbild von Shola 👑
Shola 👑vor 5 Tagen

My jam!!!

Profilbild von Igwe Emmanuel
Igwe Emmanuelvor 5 Tagen

Thunder kill you there toto burger

Profilbild von Precious Folakemi
Precious Folakemivor 5 Tagen

Na like this you wan take collect Grammy? 😂💔

Profilbild von Zྂhྂaྂnྂgྂhྂaྂ lྂeྂeྂ 
Zྂhྂaྂnྂgྂhྂaྂ lྂeྂeྂ vor 5 Tagen

Never see a bigger miracle, never see a bigger miracle than myself 🔥🔥🔥

Profilbild von Queen Afia
Queen Afiavor 5 Tagen

OBO

Profilbild von Ọmọ Akin
Ọmọ Akinvor 5 Tagen

You don use DJ Tunez chase clout finish 😂

Profilbild von Ovc 🏆
Ovc 🏆vor 5 Tagen

Ogbafia just dey suffer for your hand Double 0

Profilbild von NASIR
NASIRvor 5 Tagen

DOUBLE “O-O”. 001. 😂🚀🚀 #Constantly

Profilbild von DJ Cruzz 🪎♊️
DJ Cruzz 🪎♊️vor 5 Tagen

@30bgmillitary You just Dey give us Constantly 👑❤️

Profilbild von Davidosprotector
Davidosprotectorvor 5 Tagen

😻😻 love this promo

Profilbild von DAMIAN 💫
DAMIAN 💫vor 5 Tagen

Davido sing pass Wizkid, BNXN, Wande coal and the rest all joined together, argue with yourself

Profilbild von Opcy🇪🇸
Opcy🇪🇸vor 5 Tagen

With all the politician money wy you dy chop, see as you look unkept ?

Profilbild von Chris Nova ⚜️
Chris Nova ⚜️vor 5 Tagen

YOUR MUSIC NO DEY ALWAYS MAKE SENSE!

Profilbild von FC ❤️🦅
FC ❤️🦅vor 5 Tagen

Double double online but paying $4k for no. 1 offline 😂

Profilbild von AYO WALTER 01 😅
AYO WALTER 01 😅vor 5 Tagen

DOUBLE O, DOUBLE O! 👑🔥 30BG forever! 🦅❤️

Profilbild von Josh
Joshvor 5 Tagen

David please dont upload this disaster on spotify

Profilbild von Who Is Kenbruz
Who Is Kenbruzvor 5 Tagen

Which one is obo baddest😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤮🤮🤮

Ähnliche Videos