Loading video...
Video Failed to Load
Double wahala for Deeone ๐๐๐
116,738 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

@DeeoneComedian Dem dey call you for this Syd.

๐บ๐ธ Put America First! ๐ฏ We have the best chance with Trump & Vance. โ Wear it Proudly here:

Dem no born am to share live location

Abeg if you get e location still drop.. we no fit de wait for am๐คฃ

As Deeone dey hungry u to beat, I just want warn u say I no dey share him left ear. Anybody wey wan struggle him left ear go get serious problem wit me.

Oya na Deeone you don meet your match drop location make social media boom ๐ฅ

The 3rd video of people that want to beat deeworm ,watch ur back ooo ๐๐๐๐๐

@DeeoneComedian If you get mind post your location na mugu!! ๐

I go double join those people wey wan beat am ๐๐

Thanks in advance

I swear to beat him too dey hungry me too
