正在加载视频...
视频加载失败
Double wahala for Deeone 😂😂😂
11 条评论

Lewiz1 年前
@DeeoneComedian Dem dey call you for this Syd.

Rock Paper Sizzle1 年前
🇺🇸 Put America First! 💯 We have the best chance with Trump & Vance. ✅ Wear it Proudly here:

Slimm1 年前
Dem no born am to share live location

Wild Thoughtx💭🦴 and 9875 others1 年前
Abeg if you get e location still drop.. we no fit de wait for am🤣

Ekpo1 年前
As Deeone dey hungry u to beat, I just want warn u say I no dey share him left ear. Anybody wey wan struggle him left ear go get serious problem wit me.

Itz_Nesan 🏴🇳🇬1 年前
Oya na Deeone you don meet your match drop location make social media boom 💥

Nurse J1 年前
The 3rd video of people that want to beat deeworm ,watch ur back ooo 😂😂😂😂😂

Betjuice1 年前
@DeeoneComedian If you get mind post your location na mugu!! 🐖

Night_walker 😷1 年前
I go double join those people wey wan beat am 😂😂

SPENCE1 年前
Thanks in advance

DREW1 年前
I swear to beat him too dey hungry me too
