Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

DOZO COPLETO! 🐊♥️🔥

160,421 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von George Eddeh🦅🏄
George Eddeh🦅🏄vor 5 Monaten

Trouble dey sleep Yanga osakpolor go wake am.. ogbafia wey no dey forgive😂😂

Profilbild von Vince mayor
Vince mayorvor 5 Monaten

Tunes be like viking,he go torment ur life till you give up,if you watch viking series you will understand,Davido has not seen anything yet

Profilbild von Sexybrown
Sexybrownvor 5 Monaten

@Boy_Steelo Wetin even give afrototobegger davido mind to say if him hear pim @davido wey dirty full outsider

Profilbild von callmiremzy
callmiremzyvor 5 Monaten

If be say I hear Yoruba e for make sense

Profilbild von GomezSzn🎵
GomezSzn🎵vor 5 Monaten

@Iam_Khenny DJ Tunez na proper mad man, where the hell is he getting all this videos from 😂😂 Person wey dey tell us to pipe low we know say he get wicked plans 😂😂

Profilbild von The Daily Compass
The Daily Compassvor 5 Monaten

Abeg wetin he talk we no Dey hear Yoruba una go mar me vex go learn this Yoruba oo why I go Dey miss out 😁

Profilbild von MIDO 😇
MIDO 😇vor 5 Monaten

Second largest crocodile 🐊😂

Profilbild von OUTIS
OUTISvor 5 Monaten

Thank god say I be Yoruba we too sabi how to torment people with just words and sarcasm

Profilbild von S.O.T Eldorado🇳🇬🗯🐐
S.O.T Eldorado🇳🇬🗯🐐vor 5 Monaten

I pity those who don't understand Yoruba. I know that feeling.

Profilbild von Muhammed 🇧🇪
Muhammed 🇧🇪vor 5 Monaten

U and ur papa no still get level 🤣😂 Steeze gone forever 🤣😂🤣

Profilbild von Ngozichukwu❤️🦅
Ngozichukwu❤️🦅vor 5 Monaten

@UgwuolaCallist2 Ogbafia 😂

Profilbild von ROLAND~D~
ROLAND~D~vor 5 Monaten

OGBAFIA number 1

Profilbild von $am
$amvor 5 Monaten

I’m thinking of giving you a new like , How do you see Mr savage ogbene

Profilbild von benedict🦅 ❤️
benedict🦅 ❤️vor 5 Monaten

God ooo Why I no sabi Yoruba

Profilbild von Blxckie🥷🏽
Blxckie🥷🏽vor 5 Monaten

@_mrfemi Energy

Profilbild von 🦠
🦠vor 5 Monaten

@Daveroddyszn ogbafia. state of mind when ?

Profilbild von Richwayź
Richwayźvor 5 Monaten

Ogbafia

Profilbild von raffHELL
raffHELLvor 5 Monaten

They no sabi am..😎

Profilbild von pepboyprince001
pepboyprince001vor 5 Monaten

go sleep 😴

Profilbild von I am my father’s Legacy
I am my father’s Legacyvor 5 Monaten

On a Campari lajor… tunze try Dey pipe low on a Solo bafari

Profilbild von OlaDan 💯
OlaDan 💯vor 5 Monaten

Song by apostle Debo ojubuyi

Profilbild von 👑 kNowble
👑 kNowblevor 5 Monaten

Eyan dozo copleto 💛

Profilbild von SAINT_2
SAINT_2vor 5 Monaten

@raffhell My own problem be say I no de hear Yoruba 😉😉

Profilbild von Theo🐐
Theo🐐vor 5 Monaten

No matter how times you have fallen you’ll still rise back

Profilbild von Otunwa Perfumes | Luxury Scents
Otunwa Perfumes | Luxury Scentsvor 5 Monaten

He don really cast 😂

Profilbild von VICTOR OKIKIOLA ❤️🎖️
VICTOR OKIKIOLA ❤️🎖️vor 5 Monaten

@claire9978i Today is MAY 1st, take it easy today Ogbafia! We can go hard tomorrow 😂 Let the opps breath, don’t suffocate them 🫵😎

Profilbild von Judas The Beadmaker
Judas The Beadmakervor 5 Monaten

Na your real face be this?

Profilbild von SmilingDemon👿
SmilingDemon👿vor 5 Monaten

My own problem be say I no de hear Yoruba 😉😉

Profilbild von BaLox
BaLoxvor 5 Monaten

Shey you no go drop your phone 📱 You shall want make all your steeze finish

Profilbild von MiracleofEDO🪻
MiracleofEDO🪻vor 5 Monaten

Number one 😂😂😂🫵🏽

Profilbild von VICTOR ỌMỌ ÀRÉMÚ👑🌍
VICTOR ỌMỌ ÀRÉMÚ👑🌍vor 5 Monaten

Where you dey always see this videos baba 😂😂😂

Profilbild von Emperor_Sharpman🇳🇬💨🔥
Emperor_Sharpman🇳🇬💨🔥vor 5 Monaten

This tunez must be Ibadan, king of BANTer

Ähnliche Videos

Toronto 🔥🐊🔥🐊🔥
0:37

Sensitive content

Toronto 🔥🐊🔥🐊🔥

Masicka

41,393 Aufrufe • vor 1 Jahr