Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
DOZO COPLETO! 🐊♥️🔥
160,421 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Trouble dey sleep Yanga osakpolor go wake am.. ogbafia wey no dey forgive😂😂

Tunes be like viking,he go torment ur life till you give up,if you watch viking series you will understand,Davido has not seen anything yet

@Boy_Steelo Wetin even give afrototobegger davido mind to say if him hear pim @davido wey dirty full outsider

If be say I hear Yoruba e for make sense

@Iam_Khenny DJ Tunez na proper mad man, where the hell is he getting all this videos from 😂😂 Person wey dey tell us to pipe low we know say he get wicked plans 😂😂

Abeg wetin he talk we no Dey hear Yoruba una go mar me vex go learn this Yoruba oo why I go Dey miss out 😁

Second largest crocodile 🐊😂

Thank god say I be Yoruba we too sabi how to torment people with just words and sarcasm

I pity those who don't understand Yoruba. I know that feeling.

U and ur papa no still get level 🤣😂 Steeze gone forever 🤣😂🤣

@UgwuolaCallist2 Ogbafia 😂

OGBAFIA number 1

I’m thinking of giving you a new like , How do you see Mr savage ogbene

God ooo Why I no sabi Yoruba

@_mrfemi Energy

@Daveroddyszn ogbafia. state of mind when ?

Ogbafia

They no sabi am..😎

go sleep 😴

On a Campari lajor… tunze try Dey pipe low on a Solo bafari

Song by apostle Debo ojubuyi

Eyan dozo copleto 💛

@raffhell My own problem be say I no de hear Yoruba 😉😉

No matter how times you have fallen you’ll still rise back

He don really cast 😂

@claire9978i Today is MAY 1st, take it easy today Ogbafia! We can go hard tomorrow 😂 Let the opps breath, don’t suffocate them 🫵😎

Na your real face be this?

My own problem be say I no de hear Yoruba 😉😉

Shey you no go drop your phone 📱 You shall want make all your steeze finish

Number one 😂😂😂🫵🏽

Where you dey always see this videos baba 😂😂😂

This tunez must be Ibadan, king of BANTer
Похожие видео
Sensitive content
Toronto 🔥🐊🔥🐊🔥
Masicka
41,393 просмотров • 1 год назад
