Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Dress code to avoid police in Nigeria 😭
461,519 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

sureboy 🪖1 год назад
Dem don Dey catch Ankara now

🕷️🕷️LASTSON(SPIDERMAN)1 год назад
We on a secret mission 😮💨😮💨😮💨😮💨

May Jay ❤️1 год назад
Dem go still carry you dey play

Kojo🌴1 год назад
Oga come down joor..you wey resemble gold digger 😩

💸🅱️ℹ️LLℹ️🅾️N🅰️ℹ️R£ 4️⃣ Lℹ️F€💸1 год назад
And you think sey police no dey use Internet or watch this video

ẞig tee🇳🇬1 год назад
The funniest part be say them go still carry you

🕷️🕷️LASTSON(SPIDERMAN)1 год назад
The last part😂😂😂😂

Baby❤️🌶🌶🌶🥵1 год назад
😂😂🤣 Beautiful people kindly patronize me

stephen Emanuel1 год назад
The fact say una dy try wan avoid them na him be the main reason why them dy harass una coz tell me why you go fresh as a young boy come dy wear Ankara? Just wear Wetin you wan wear. A good policeman just need to look you in the eyes and him don get Wetin him dy find.

🔌1 год назад
If I like make I apply charcoal for my body, they go still stop me! I too fresh
