Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Drip on drip
395,714 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

O.B.A (Only Big Agenda)vor 1 Jahr
They are not on the street ~they are the street 😂😂😂😂

AbidoShakervor 1 Jahr
No wonder I dey find aboki this morning to throway dirty, so na here dem dey.

Gospel Manvor 1 Jahr
This one pass hospital drip... 🤪😂🤣. The view lasan dey paami

KING-Tvor 1 Jahr
I talk am 😂 I don find aboki this morning tire 😂

Hurlagramvor 1 Jahr
That place go dy ooze of different sweats 😩🤣 MC sef wan swallow mic 🎤

UNBEATEN SAMMIE🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
These people nah Nigerians too?

Crypto Fun 😀vor 1 Jahr
Drip na water 😂

Freakin Playmakervor 1 Jahr
Aboki no really get problem 😂

Elmavor 1 Jahr
This is why it’s easy to recruit them into banditry etc 🤦🏻♀️

Jahdon🌟Ⓜ️vor 1 Jahr
You people are calling them aboki Let me remind you that that polo alone costs 40k That 5k polo wey u buy since secondary school u still dey wear am oo Let's be guided please

