正在加载视频...
视频加载失败
Drip too hard 🥶
370,920 次观看 • 11 天前 •via X (Twitter)
46 条评论

What planet are they from? 😭

Wtf 🤣

I hope he can run in them baby jeans when they pull up on him for his dog tray 😂

I think he can 😂

Omo i no think twice I sharply reduce my screen brightness Before the drip blind me

Your mind deh abi 😂

Make I just see this shege finish my come back go bad don mad oooo😂😂😂😂😂😂 country don run m mad 😂😂

Mad drip lol 😆

50cent sef go tear ACL 😂😂😂😂🔥🔥🔥

I dey tell you 😅

E fit carry him go far oo na online we Dey 😹

No be lie

Madness 2 hard 😂😂

Hard drip 🥶

UK go lock am aje The drip to mad not to be hard

@realkayyung @Teslar_kid

Drip shit!!!!

This one don fra

This one still follow fr bitches

Allow na 😭

I love the moves But no waka pass yaba ooo

He has a mother and father

No be Rahman jago @rahman_jago_ be dis wen still Dey agege ??

Dripping hard in skibidu

@OgbeniNola Drip. On drip

…Drip too hard Don’t stand too close!

Type shii

Where dem dey sell this duvet shirt 😂😂

Their handle on IG drippersafrica

You know them well 😜

The are from Agogo. I stayed there for sometime

This one don mad 😂😂

Hardest drip 💪🏼🥶

Mad oooo 🤣

Imagination wan finished this one 😆

discount store flava flav

Style full body Na money remain

Isn’t that Judah from Northern Uganda 🤨 @Spraggapromo come here small small 🤣

The minions

Until a dog chases u

Lol, what mini madness is this? The bucket chain even weighs more than his entire body 😍😍😍

This one don pass drip 😂😪

make condemn man shaa no catch am 😂

Low budget Snoop dogg 👏💔😂

Make dem sha no bracket you with dis ur doingz 4 corner ooo.. U no go believe bcus I know say to run na serious issue 4 u lik dis first😅..

Haha 🤣
相关视频
Sensitive content
Drip or drown $Nigga 🥶
Trevv
124,888 次观看 • 1 年前
