Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Drops 6pm today!
353,598 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

I just know say na ef moon immediately I hear fela, terry g and portable 😭😂😂

See as he head be like Asake😹🫵 I no small Buh we nuh sabi you😩😂

As that intro dey go… I dor know say na ef moon😂

I knew it was EF Moon Why are people not seeing a mixture of brymo as well

As I hear mixture of terry g and portable I don know say na am 😂😂😭

Where u sef dey jam all dis were. Who b dis one again?

And who is he???

I’m not the only one who doesn’t know who the fuck this is right?

Which craze person be this one again?

Wo be this one? Where does he come from? @isbae_u ja mi ta nah😹🫵

Nah everytime Bae_u dey cause wahala 😹 You no dey tire bro?

You don carry person wey pass you

I swear on Jesus Christ When you are saying is about of fela and portable I don't know say make EF MOON

@isbae_u thank you for giving him platform.... I no small but we no know you

This one sharpally introduced himself before 6pm🤣🤣🤣🤣🤣

Till them use Curiosity comot Bae U teeth one day for this him show

I thought it was @PeterPsquare for a minute.

Ef the American guy 😄. 'e funny but e go sup' E don dey sup jejely

Na my favorite be that ooo😅😅

You no add Charley boy

Una no know Ef the American Boy, the guy wey sing life is slow 🤣🤣

Who be this one again ?

I don know say nah EF before baeU talk 😂😂

How do I know he's the one 😂

Who is that please ?

I just knew he was the one

Ef moon 😂

Life is slooouuuuuu

Who the heck is that

EF MOON 🔥

I thought he wanted to unveil fela 2😂

😂😂😂😂...hope say you get shayo for your side there make una dey the same level

Were lẹ gbe wa sori eto 😂🤣
