Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Due for V12 engine make God answer man prayer 🙏

154,340 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)

Комментарии: 24

Фото профиля Nazah 🧘🏿
Nazah 🧘🏿1 день назад

If no be betting wey help your life, you think say if you dey start life now with this kind government, you go fit make am even buy any car legally?

Фото профиля Emmy 🇳🇬 🤝 🇺🇲
Emmy 🇳🇬 🤝 🇺🇲1 день назад

Because life good for you you no dey use your brain tweet again. Vote for your Tinubu with your full chest guy.

Фото профиля A Manchester United Fan.
A Manchester United Fan.1 день назад

@lokofromekiti Thank God for betting If not you for dey one village for ekiti dey sell ROASTED CORN. Mumu guy

Фото профиля Emlord 🐂 🀄️
Emlord 🐂 🀄️1 день назад

Can I come review your dodge charger? @Ekitipikin

Фото профиля Domcold 👾
Domcold 👾1 день назад

I swear amen 🙏

Фото профиля Mekus ツ
Mekus ツ1 день назад

No worry, Seyi Makinde go run am for you when he becomes president 🙏

Фото профиля Amuludun
Amuludun1 день назад

Mayor, as said by your fellow Punter. You can't survive in a working country, so why do you need V12 engine?

Фото профиля Baronoscar
Baronoscar1 день назад

Amen

Фото профиля I'm xoxa
I'm xoxa1 день назад

Very soon

Фото профиля Kopite 🗿
Kopite 🗿1 день назад

If na Ekiti u dey use this kind engine. Mechanic go don build permanent shade for you, na every week u go dey visit am 😂😭

Фото профиля Diddy of FCT
Diddy of FCT1 день назад

Your gt63 na 4 plug??

Фото профиля ogblack🤟🏿
ogblack🤟🏿1 день назад

Due for 100k make God answer prayer

Фото профиля MAXWILLS
MAXWILLS1 день назад

Sha rora...

Фото профиля Alabi Arowolo Adesola 🇳🇬..
Alabi Arowolo Adesola 🇳🇬..1 день назад

Your prayers has already been answered.. 🙏🙏

Фото профиля ROTEXWEB3
ROTEXWEB31 день назад

Omooo 150k go pay my rent Only if you ask for my account details 😭

Фото профиля blvCKJOel 🪖
blvCKJOel 🪖1 день назад

May the Lord answer you prayers 🙏🏿..

Фото профиля I am a driver
I am a driver1 день назад

God wey run those ones you dey use, He run V12 too

Фото профиля MrAsap
MrAsap1 день назад

No go use speed kpai yourself oh

Фото профиля RoyG4life193
RoyG4life1931 день назад

amen

Фото профиля Henry Smith
Henry Smith1 день назад

He will sir ,but remember me if he answered you sir

Фото профиля ⛁ 𝑴𝒊𝒈𝒉𝒕𝒚 𝑭𝒊𝒔𝒂𝒚𝒐 $ˎˊ˗
⛁ 𝑴𝒊𝒈𝒉𝒕𝒚 𝑭𝒊𝒔𝒂𝒚𝒐 $ˎˊ˗1 день назад

DUE FOR A NEW DEVICE FOR WORK MAKE GOD ANSWER MAN PRAYER 🙏🏽 I DON FOLLOW TALK MY OWN TOO 🤲🏽

Фото профиля elanke
elanke1 день назад

E don land be that

Фото профиля SB
SB1 день назад

Some of us never see V6 sef 😫🤲🏽

Фото профиля Big Qees ( AKAZA)
Big Qees ( AKAZA)1 день назад

Omo God as u Dey give am V12 engine I Dey beg for V8 engine 🙏

Похожие видео