Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
E clear abi?? Very good 👍
58,350 görüntüleme • 7 saat önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Those bastard collect 100k from me last month.. They carry me from Lagos to ogun state

@PoliceNG una just Dey cash out steady but God go punish some of you🖐️

Thieves @PoliceNG see your men extorting and stealing from Nigerians. Criminal gang

Is he selling pure water ni?

That officer for front. His voice sounds very familiar

Abeg, the guy wey dey count money na police abi na bank teller wey wear uniform?😭

Police useless

They joined Nigerian police to kidnap and rob Nigerians this are armed robbers smh 95% of Nigerian police are armed robbers

See armed robber counting his loot @PoliceNG_CRU @CspIniedu come see your criminal colleague

@PoliceNG_CRU @LagosPoliceNG @CruLagospolice @CspIniedu Kindly see what’s happening

That’s what they’re good at , extorting money from the people when they’re supposed to fight the government who put them in such positions

Bro all this police on uniform are the better police. The real police brutality na the ones without uniform and without police cars dey can use Lexus or Toyota Camry to double cross yu on the road.

Setting up road blocks every where is the beginning of it all. They can police without road blocks. This is 2026 where is the union in charge of police officers. How do they use there voting rights.

@PoliceNG your man are at it again. @PoliceNG_CRU see una officers o. Abeg make una help us do the needful. But, this corrupt officers no dey learn o! Abeg @NigerianPolice I personally think that is time we bug and police our police officers. What is that for God sake.

@M15taerBonez The werey took time count the money. Ah

My God 🤦🤦

IG will be so proud if his boys

@Brightgoldenboy how's the business sir?? I hope your boys are bringing huge returns 🤲🤷♂️

We will get there 👉

This is very bad did you kill person why most you guys pay that is the problem

Nigeria police can never change

Bail is free 😂😂😂

The next set of officers to be dismissed are also watching this video cos they never learn 🤣🤣

Are those dollars ?

Smtin wey dem go still deny am no b those men in black gang ptcheeew worthless pple

Nah y he dey b like say I go wan kpai dem if I see them for road cause I do see them as unserious being Kini I go dey come oni japa kuro Lona I no go jam u oo but ur soul go run commot for ur heart if u heart no cut call me bastard

Nah there act dem go don pressure the guy with gun so many times just because dem wan extort 😂 come carry am go POs shop

Officer is gone 😂

Be like no be only my camera Dey glitch

@PoliceNG shay una no de train u a men well ni abi una no de pay them well? For me oh is like them DPO sef de send them
