Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
E clear now abii???? 😂😂 #lakaka
Комментарии: 23

Dey play, you no know say them done secure where the child go work before them start to jump class for am .

😂💯

😂😂😂😂 this one nobi meme ooo Na reality

I was among does who collected double promotion see myself 🤣🤣🤣

Eh! Lakaka you go chop beating one of this days for street. 🤣🤣🤣

Na true

Me na that leg you wear I need ooo what's up

Where u go hide 🤣

How you take know say I know do jss 2

Nothing like a jet 2 holiday😂

Wetin you mean by whatsup? One na governor of Anambra another na governor of central bank. Dey ask whatsup like say dem come line up for your house for help. Nonesense!!

Dry guy

You don open my nyshe

This guy mouth no good l swear

😹😹😹

Pls uncle auntie repost n patronise my pin

😂😂

1k from me

This thing no be lie ooo

Dem don rush dem enter life wey dem never ready for

😂😂

Some girls knack lecturers for good grades only to graduate and become a POS ATTENDANT

Dey play
