Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
E don cast 😭😭
297,564 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
32 Yorum

No sensible team starts with this kind of song Good for them Super falcons dey sing worship Super eagles A dey sing worship E reach Una turn, now Una don cast 😂😂

So na this people go disgrace us … as then dey reach Nigeria make then give them army uniform and send them to sambisa

E really cast Unbelievable casting

As soon as Yaribas started playing more for the Super eagles, the team quality dropped. Kick Yaribas out of super eagle team

Sudan wey nor still good na una collect 4 kondo 🤭😊😅

Useless team, useless coach

Play me breakfast by Burna boy

Dem no sabi anything, na small remain I for break the TV cos of wetin dem dey play

Over cast. I for say make dem no come back but na local players. Dem need to run for their clubs back home. Very l@zy set of players, no coordination, just kick and jam body type of football.

Na club guys una carry go competition Outsiders-italawa

Awon low budget Super eagles 😂😂😂 Them don cast truly 😂

All the Home base players are over aged and low quality... Their performance shows that our Nigerian league is dead and needs total overhauling And restructuring.. But why will 8 of the starting eleven be from Remo stars?? That shows that the club have low quality players

Imagine Sudan beating us 4 nil. Let’s just focus on our girls abeg.

This agenda came on time

E-diot na him Dem be....be like Dem no like that OON title 🤣🤣

True E don cast 😅😭

My people, see as 4-0 defeat make us humble! But na inside dis pain we go find our strength. Di Super Eagles no be strangers to setbacks, but na how we bounce back go define us. Keep dat speaker high, let di vibes heal! 💚🦅

Doing this and loosing 4 nil. Someone needs to collect that speaker from them.

E don cast 😂😂

Them need to rename this team. E nor make sense as them dey bear Super Eagles. Wetin first concern the main coach with this team? Allow people that qualify the team manage the team in the tournament. Chelle can be consulted for support if need be.

You never waited for the falcons final match to end before you singled out Igbo players to blame. Who are you going to blame now ?

Na una go dey gather Yahoo boys wey dey use football dey disguise to go dey represent us😭😭😭then leave us wey bi the real ballers bcoz we no get money to br!be our way into the squad 🤦🏾🤦🏾🤦🏾

We really need a new coach badly

That boy with own goal and a penalty, will be traumatised

4-0 iyaaaa 🤲🏼🤲🏼🥺🥺

Make them dance come home 😂😂

I pity the current state of nigeria football

Lass lass he cast 😢

This set of Home based players are very poor. I can’t imagine Sudan beating us by 4 goals. They should just go home and hide their faces in shame

E really cast well

Beautiful people kindly patronize me

If Sudan can beat Nigeria in anything then E don Cast tru tru
Benzer Videolar
Sensitive content
E don k!ll me 😭😭😭
44🇫🇷
599,722 görüntüleme • 1 yıl önce
