E don happen 🙀
231,074 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

No be all these cho cho cho... Once they see he's fearless they dialogue and give him his share and once he collects it he'll japa and forget those ones you see behind him. Same old same old

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

His doing good protesting that way, but what’s with the beret? That’s how cultism start 😒

This is what Verydarkman should be doing, But He’s always online attacking NEDU

Is he a cultists or activist???

Louder 🎤 as you talk am …. 1% against 99% is cowardice. Hunger no get tribe ooh 😮

This guy talk oh, things de happen for this country sha

I for like join o but if I wear this una beret for bariga.....Dem go say make I dey identify

We need to join this protest I don’t care Nigeria must get better.

Very soon the youth will rise… very very soon. Who wan bet ham?
相关视频
Sensitive content
Wahala Don happen for lege’s hook up platform, Ogechukwu don give person belle run away 😭😭😂
Oyindamola🙄
2,272,254 次观看 • 3 年前
