Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

E even sweet pass the original Pakuromo gan ๐Ÿ˜น

53,257 Aufrufe โ€ข vor 1 Tag โ€ขvia X (Twitter)

23 Kommentare

Profilbild von InMyHead
InMyHeadvor 1 Tag

You be fool, how old were you when pakurumo dropped? Apoda ๐Ÿ˜†

Profilbild von paraboy ๐Ÿฆ…
paraboy ๐Ÿฆ…vor 1 Tag

This guy and pig the only difference na their location. Nothing just Dey their head asides eat tweet rubbish then eat and sleep

Profilbild von Dolapo Micheal๐Ÿ‘€โœ๏ธ
Dolapo Micheal๐Ÿ‘€โœ๏ธvor 1 Tag

Fool

Profilbild von Big Booty
Big Bootyvor 1 Tag

How old were you when wizkid released that song

Profilbild von Face ur reality alone
Face ur reality alonevor 1 Tag

All bcus of 15M sha no offend pesin wey no offend u

Profilbild von David
Davidvor 1 Tag

See the melody

Profilbild von CAPTAIN
CAPTAINvor 1 Tag

You no get sense. This song no na wack compared to the original PAKURUMO

Profilbild von Saint Vincent
Saint Vincentvor 1 Tag

Hmm this is no way close to the original one abeg. You are just hyping

Profilbild von Emmanuel Philip
Emmanuel Philipvor 1 Tag

Abazz go till be like 5 years old when wiz drop pakurumo

Profilbild von CoastalX
CoastalXvor 1 Tag

Omo, na counterfeit wey even pass original. Pakuromo don dey ask for copyright fee ๐Ÿคฃ

Profilbild von Mariam oyindamola
Mariam oyindamolavor 1 Tag

Me and you know say you dey lie ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dirmaxโœจ๐ŸŒ
Dirmaxโœจ๐ŸŒvor 1 Tag

No be lie๐Ÿ˜‚

Profilbild von Oluwafunmilayo๐ŸŒธ
Oluwafunmilayo๐ŸŒธvor 1 Tag

I agree with you totally joor

Profilbild von ๐Ÿ”žJenny FC๐Ÿฆ…&Outsider๐Ÿฆ
๐Ÿ”žJenny FC๐Ÿฆ…&Outsider๐Ÿฆvor 1 Tag

I'm glad you recognised big Wiz own as the original

Profilbild von MORE THAN A KID ๐Ÿฅท
MORE THAN A KID ๐Ÿฅทvor 1 Tag

Active and connecting

Profilbild von Kenny
Kennyvor 1 Tag

Me

Profilbild von Kolawole Glory
Kolawole Gloryvor 1 Tag

Iโ€™m sure youโ€™re still in primary school when the song was released

Profilbild von sir gbolee ๐ŸŒŸ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
sir gbolee ๐ŸŒŸ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Tag

Slovido bot ๐Ÿ˜…

Profilbild von Sugar๐Ÿซ๐Ÿฌ
Sugar๐Ÿซ๐Ÿฌvor 1 Tag

H@ters must hate

Profilbild von BITSTARโญ
BITSTARโญvor 1 Tag

You don't understand much about music at all , this one never and can never sweet pass the real song pakuromo , know these today

Profilbild von ADUFE ๐Ÿ˜Ž
ADUFE ๐Ÿ˜Žvor 1 Tag

@ambuikem ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Abraham ๐Ÿ”ด Ari-chain
Abraham ๐Ÿ”ด Ari-chainvor 1 Tag

Fb active

Profilbild von Lone wolf ๐Ÿบ
Lone wolf ๐Ÿบvor 1 Tag

You wey still dey crawl when dem drop pakuromo slavido boy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos