Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

E get many things wey I never experience for this life 😂😂😭

343,464 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Abass
Abassvor 1 Jahr

She fit dey pack am go give another guy like that

Profilbild von PRINCESS ADESHOLA 👸💗
PRINCESS ADESHOLA 👸💗vor 1 Jahr

Hanhan Small small nau 😏😂😂

Profilbild von sharmarke
sharmarkevor 1 Jahr

This reminds me of my uni days I pack everything inside my Ghana must go bag and go to my brother’s house to go and pack everything as well I do so tey dem begin call me scavenger for house😂😂😂

Profilbild von zaynab
zaynabvor 1 Jahr

Only me never experience this or taken big polo Walai I be man 😭😭

Profilbild von PRINCESS ADESHOLA 👸💗
PRINCESS ADESHOLA 👸💗vor 1 Jahr

Wallahi no be only you, we gather dey 😂😂😭

Profilbild von Sylvanus Kelechi
Sylvanus Kelechivor 1 Jahr

Na them o. Polo will miss, hoodies will miss, body spray will miss, drinks in the fridge will get leg, rats will swallow cups of rice and other foodstuffs for relationship wey never reach one month. Ah, Chioma no be so o!

Profilbild von PRINCESS ADESHOLA 👸💗
PRINCESS ADESHOLA 👸💗vor 1 Jahr

Oya no vex uncle 😂😂😂

Profilbild von Timileyin 🖋️
Timileyin 🖋️vor 1 Jahr

Beautiful innit 😂?

Profilbild von PRINCESS ADESHOLA 👸💗
PRINCESS ADESHOLA 👸💗vor 1 Jahr

😂😂

Profilbild von Chef Victory with the dimple
Chef Victory with the dimplevor 1 Jahr

God when 🤲🥹🥹

Profilbild von PRINCESS ADESHOLA 👸💗
PRINCESS ADESHOLA 👸💗vor 1 Jahr

Tomorrow 😂😂

Ähnliche Videos