Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
E go be like film for Almajiri eyes 🤣😅
32 Kommentare

lol this gal Funniest thing na my friend before she turn all this shit .. Her real name na ireti , her papa house Dey for ifo … And her dad na very good man

Engine wey don wear 🤣🤣🤣🤣

You don make me pour my shisha away 😂

Oga, no be all trend you go jump on. You can see she definitely needs help. 💨

Sha no walker for any area wey be say na only women dy oo.. Bcz bro 😎 many babes no get joy for you oo 😂

EJEJESU😂😂😂 EJEJESU🥹🥹😂😂

No be only dodoyo go dance gbedu almajiri self go dance skelewu

Eyes go clear hehe 😩🤣🤣

Don’t judge her past let her move

Abeg dey go TikTok no spoil algorithm for me

Esan don day ke 😹😹

Gbam😂

Ko koropon si lowo😂

I swear no be lie😹😹😹

Na that eje Jesus dey always off me 🤣🤣🤣

Oshin jo tungba lowo😩😂😂

Eyin bobo e forgive e now

M.K.O no kill me😂😂😂

I swear I get this weyrey for telegram she still they post Aje

She neva start to dey cry😂🥀

Shabi nah her past and baby go do DNA or Oro lie🧬

Omo mko get bad mouth 😂😂😂😂😂

Omo 😂😂

This one wey get telegram channel

MKo I am just a girl please 😂😂

🤣🤣🤣🤣

Fobo jags 😂😭😭

Eyes don clear

😭😭😭🤣🤣🤣💔💔😅😅😅😅🤣😅🤣😅🤣😅🤣😅🤣😅🤣😅🤣🤣😅🤣🤣😅🤣🤣😅🤣😅🤣🤣🤣😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😅🤣🤣🤣

I hear new one Oko ti won ti yo catalyst😂😂😂

@ grok what’s her TikTok handle name ?

O fin toto jagun😂
Ähnliche Videos
Awon BOBO tii fii Lamba gba pata looo 😭 Almajiri go learn seh 🤣🤣
M.K.O ♠️
129,523 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
E be like film trick
MrBanks💰
516,306 Aufrufe • vor 8 Monaten
