Loading video...
Video Failed to Load
E Go Really Hard For Victor AD
96,760 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

Ur ads clear.. u sabi this internet thing wella… person wey no hear the rules well now go wn go hear the song = more views for Victor. Nice 👍🏻

This one when dey sell ogbough for private Tv dey shade Victor AD keh

But make I no lie saidaboj your yansh don big no doubt

I no just like this girl,I swear I don't know why.

Saidaboj i too day carry talk personal, e come be like say na u day represent all the girls in the world, this weight wey u day try wan carry u sure say e no go tire u soon

Saidaboj try rest na🤣🤣🤣 See as you filter am 😀

Get lost jor Na everybody go cheat like u

If you like bend that your neck until it breaks. The rules must be followed

Na man sing na you e dey pain

U don carry this protagonist mentality come here? For here dem Dey react to short clip and memes U don come with your movie

Saidaboj lowkey Dey admire V. Ad since 2022

Madam show us Yansh na you don pass this stage no carry us go back in time just Show us things baby girl 🥰

Crazy hw some of your fellow women wont live by your opinion and teachings

Wait ooo, did he really ask for much?

You olosho 😒

if to say you cute ehn. wahala for dey ooo 😁😂

Happiness wan wound geh geh as AD Dey list the rules 😂

This one don dey catch feelings

I’m glad no one pays attention to your kind of people anymore.. You and Geh geh are they most usel**s boy and girl I have seen in a decade..

This one you dey attack our bro so, he don enter your DM before? When you take know say he no be loyal boi 😅

Dey shine eye like thief

Your father

Okay .. you de fine man when go press money Tell me are you willing too do the same ..? You ready too press man money fuuul 😂😂

Na song e Dey make na 😅🤠

The video no sweet, go where that your pant and bra first

Sharp

Just comot for here and kiss my black ass

How?

See human being

This girl feels she knows everything.

I don finally follow you. Madam when money talk you shut up.

E be things 😂🔥

Mumu
Related Videos
Kanye really didn’t have to go this hard for adult swim 😭
vids that go hard
222,792 views • 1 year ago
bts really didn’t had to go this hard for a cover cuz my god 😭
bts lover ⁷
228,350 views • 2 years ago


