Loading video...
Video Failed to Load
๐๐๐ E Never Reach Like That!
618,006 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Wizkid and tunez just hang us for one place

@mandyheath1919 I no say mr ebu go trend today tire ๐๐

@Biigridwan Dj Tunez don start cooking you go see osakpolo go activate now

Na everywhere clout Dey them go see u , big f001 , na this same attitude make burna nearly kpai u that day

They will say you're very wicked ๐๐ Tunez abeg bless my day baba mi ๐

@itzbasito Naw wetin Popsy dey watch be this ๐คฃ

The message wey una dey pass too dey coded we no fit understand until person break ham down

@itzbasito Cook for me ๐

Dj Tunez to the world

As our fc personal dj don post also e get meaning for this decbagggg I swear๐ฆ ๐ฅ๐๐๐ฏโฐโค๏ธ

Nah only me understand the message anything political matters e dey Davido hand ๐

๐๐๐

E no deep nah...e never reach like that

Davido foolish

@bigwizarrdd Una Dey pass one message and I go still understand

Elaborate please

๐๐๐๐๐๐๐๐ hold am for teeth

๐๐๐ 30bingos go just dey cryy

@bigwizarrdd We are hardworking ๐

the way he said it with a straight face like he wasnt about to crack ๐ญ๐ญ hes holding that composure for dear life

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Deen_1470 ๐คฃ๐คฃ

Lol ๐

E don reach o

๐๐

Active oh ๐

That message Una wan try pass I don sabi am

Lol

Ogbafia ๐ชโ๏ธโ ๏ธ

E no go happen again oga

@bendollars12 โYouโre not a wicked Man, think the is oneโ ๐๐๐๐ญ

lol ๐
Related Videos
So una never drill reach where water dey? ๐๐๐๐๐๐
ALANI
37,671 views โข 9 months ago
