Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
E no go better for these girls 😭🤣
278,697 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
37 Kommentare

That first girl no well at all, she understand everything 😂😂😂😂

Na very useless girl 😀

The first girl na aboki, nobody fit tell me otherwise

Na this one de crack me up😂😂

That girl on singlet is definitely from the north!! Nothing you wan tell me

The one on the back is the master of the act 🤣🤣

See the real Aboki dey smile 🥹 waiting make dem finish their serere & return him machine (ejika ni shop)

They acted it so perfectly 😂

My Girls 😂😂😂 100% accuracy i stay in the north and this is exactly what we see every now and then 😂😂😂

That girl on singlet, her mannerisms is scarily accurate

The girl wearing singlet played the role well. 🤣

The girl behind is a fooooool 😭🤣🤣🤣🤣

😅😅🤣🤣🤣 Wtf

Dem be big weyre 😭

Loved watching this. 🤣 🤣 🤣.

You are welcome

That first girl too sabi am🤣🤣🤣

I need more of their content 🤣🤣🤣🤣.. they understood the business

Shame dey catch me on their behalf😂😂😭😭

This girls that always give me joy 😂

These two combo na real werey dem be ooo

They acted it well

Nothing you wan tell me one of them dey date aboki 😂

You see that one wey dey gum for back, She is so correct and apt 😂🤣

This is excellent acting! 🤣

That girl b sleeveless is a bigger nuisance 🤣🤣 such a clown

It's funny and realistic Make nobody shout tribalistic kinikankan o

😂

na Hamza carry Nasiru go Binin 🤣

@Empire_lovely01 They too good Ehn 😂

That girl wey dey back na bad girl😂

omo😂😂😂

Aswear

Them sabi act 😂😂

They're too funny 😂😭😭

That one for back na confirm fra² dey worry am

Useless set of people 🤣😁 show us way nah
