Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
E no hard to know when babe no rate you😭
517,522 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
58 Yorum

Some babes fit rate you but them no fit rate their self gan gan

Deep o

The guy sef mumu Leave her hand now See as he Dey disgrace himself😭😭

Na weak man😂

Naija women go stain your white😭

The guy too na fool sha, free money lol we go use am go chop straight up!

Ahh it’s disrespectful sha

@Magicaltothetop Dey play

@Magicaltothetop It’s not even a large amount

Idk why I'm a chill nigga I will let her take the money She go need transport go her papa house na

True, fb

na naija babe na wetin u expect

Dem useless gan😭

Omo😭 Shame wear me timberland

The guy fuck up sha

Bug dabo meets jude bellingham😂❤️

On top small change oo

The guy fuck up

This guy fuulish

😭😭

Na me come dey shame the shame wey the guy suppose shame😂

😭😭

he no rate himself

This guy na fool 😂 Walahi she go collect that money and I go collect am from her De play

She be ph girl Na so them dey do

Fb

Omo shey dis guy no see say that girl Dey hungry 🫣

😭😭

Why is he stopping her?

He’s foolish

If na me I go just keep quiet ..move on still date her nd continue to work on her tot till i find replacement ..

i remembered when one could just go to Golden Tulip or festival mall without encountering all these shenanigans

You recog that location?

Yes. that's FESTAC extension (mainland) in Lagos. Golden Tulip is the hotel building there and there's a really big mall that houses ShopRite, Cinema, Kilimanjaro etc. I literally grew up in Festac

The guy stupidly avoided the signs that will come back to hunt him.

Is this not scripted?

Does it looks scripted?

Yeah it does

Most girls are like this

I was once in a relationship like this

How did it end?

I broke up

who talk say this thing neva do am na liar. 😅😅

😭Watin u do when e do u?

See as her hand thin like broom stick , hunger wan kpai the werey Komodo dragon 🐉 😭

‘we no want naaaaa’😂😂😂

Na herself she no rate ajeh

At least no be my money čuh i stingy o my hand no dey open for woman, so for another man to do am for her then nah award for the guy

Bro low-key lacks self love and respect. Even if you hold her back the first time, no hold her the second time. As she carry the money, promptly exit the settings and even the relationship. Cause there's a certain level of disrespect that shouldn't be without consequences.

Na to collect the money share with her o

There o😭

U dey trust “people” lol

@tweem 50k views

@tweem Does it have to be exactly 50k or it can be more?

@tweem could be

I don't know why you're rejecting free money, if she gives the guy a greenlight, thats a different thing.

He made a fooling of himself sha, let her take the money and just leave her alone from there Turn her to just knacks

The guy is stupid if you don't want allow her take the money na 😔if she takes it and you don't want the relationship to continue you can move on why making her loose the both cause she's definitely going to pull out of the relationship after this nonsense attitude from the guy🤦
Benzer Videolar
Sensitive content
Those days, if you no get this song for your collection, e fit hard you to knack babe wey come visit you. Guilty as charged. End.
Àgbà John Doe
43,312 görüntüleme • 9 ay önce
Sensitive content
To make woman happy no hard, na you no get money 😭🫵🏾
Mayor Frosh
81,871 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
E no dey hard to know rich man pikin..bro see that mad AirPod
Fridayyscarr29★
3,255,540 görüntüleme • 1 ay önce
You know a mf got no argument when they start talking about shoes 😭
🎭
105,458 görüntüleme • 1 yıl önce
