正在加载视频...
视频加载失败
E pain am😭
78,032 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

ThugLife💯1 年前
Presave Composure 👇🏼

Mr.Coded1 年前
He supposed used the girl cash out on that Chief but him dey catch feelings unnecessary

JAGGER1 年前
He no get scope finish, he for drag her say he go carry her back go house cos people say them when them both Dey comot house say if anything happen to her na him them go catch later 😂

ThugLife💯1 年前
😭

Kasongo Bayanga1 年前
Only problem is how they will carry the furniture on that stairs unless there’s another entrance at the back.

Eniola ❤️🦅1 年前
Chai see as poor man pikin take reject free money because of f%%lishness 😂😂

ThugLife💯1 年前
😭

Happiness_Adebayor1 年前
E nearly collect food money 😂😂😂

1st Abbey⚡1 年前
This Guy and Always offering women help wey dem No send am😂😂

ThugLife💯1 年前
😭
