Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
E pain me๐ญ๐ญ๐ญ๐๐
19,872 gรถrรผntรผleme โข 11 ay รถnce โขvia X (Twitter)
41 Yorum

@Thegirlesshop So favour you dey try talk say our hallelujah challenge no dey work? Cause why you come dey cry

E Dey work ๐ญshe don Dey beg ๐๐

@Thegirlesshop Iye o abeg yus pardon her. somebody shout poweerrrr. Big fave when you wan follow me back,I want make we be friends on X.

@Thegirlesshop I don't even understand your point The caption says your sister burnt the rice Whereas you're talking of lip gloss I just want to tell you that I admire your beauty.

The sister way sell the lip gloss for me ๐ญif she wan cook rice e go burn๐ญif she wan cook again food her gas go finish ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐

@Thegirlesshop Whatever, so you're ignoring the "I admire your..." part baa ๐

No vex e๐ญ

@Thegirlesshop Abeg na testimony carry me come oh , which one you come dey cry

@Thegirlesshop God bless the person wey bring this girl come twitter๐๐๐

@Thegirlesshop ๐๐

@Thegirlesshop Unah generation ke? ๐ณ baby kai nau

Generator Abeg ooooooooooooooooooooooooooooo๐คฒ๐พ

@Thegirlesshop Oya fb make my ear fit hear generator๐

@Thegirlesshop This girl abeg nau. Lol whatโs wrong with you ๐ญ

@Thegirlesshop

@Thegirlesshop Emulsion lip gloss

@Thegirlesshop No vex

@Thegirlesshop Your neighbor generator go first spoil ๐ e no dey taya? ๐

@Thegirlesshop Abeg no use that thing again, u are even more beautiful without it๐ฏ

@Thegirlesshop Your mouth take style bad ๐๐

@Thegirlesshop Why u come paint your lips like dis

@Thegirlesshop Na lip stick be this ooo no be lip gloss ๐๐๐

Them write lip gloss put๐ญ๐ญ

@Thegirlesshop Try dey follow back dis geh ๐

@Thegirlesshop ๐

@Thegirlesshop This girl dey craze ๐

@Thegirlesshop You shouldnโt have bought this kind of thing on the street common ๐คทโโ๏ธ

@Thegirlesshop No Kee me ๐ญ๐ญ๐๐๐๐

@Thegirlesshop ๐๐๐

@Thegirlesshop Nor vex abeg

@Thegirlesshop Wetin dey worry una ?? If u wan cry off camera nah

@Thegirlesshop Beauty ๐ฅบโค๏ธ

@Thegirlesshop O sorry pretty Fb abeg

@Thegirlesshop You be natural. You talk dey sweet. Sha forgive and forget both sister and neighbour ๐

@Thegirlesshop Lol I just like this girl vibe

@Thegirlesshop Laogui about the rice ๐

@Thegirlesshop Lip stick or lip gloss ๐ค

@Thegirlesshop Na wa o, suffry dey mash grand o

@Thegirlesshop I too like this girl ๐ญ๐๐

@Thegirlesshop ๐๐๐๐ Pele, e gas go finish true true

@Thegirlesshop Make my lip go Dey chime Abi Wetin I hear
Benzer Videolar
Sensitive content
This man's pain, koore ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐
๐ธ Wild Flower ๐ธ
1,222,403 gรถrรผntรผleme โข 3 yฤฑl รถnce
Sensitive content
YOUโLL NEVER TAKE US ALIVE๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ WE SWORE THAT DEATH WILL DO US APAET๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
kqzraโจ | double black (devious freak)
34,784 gรถrรผntรผleme โข 1 yฤฑl รถnce
