Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
e remain small make Carter don blow aboki man cus he wan teach him yankee babe how to ride horse😂💔
61,064 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

Aboki think say him wise 🤣🤣

The Idiot, wants to tap current, he has never has this opputunity all his life. 😆😆

Camera man Dey laugh😭😭💔

Which kain settings aboki wan run 😂

Lol Carter almost fly follow them 😂

This is the funniest shii everr 😂😂😂😂😂😂😂

If u give am chance move with that babe, na Pipty million b ransom

Na bandit ooooooo😂😂😂😂💔

@carterefe__ but na so dem dey do now 2020 when i try learn for elegushi beach, the person wey dey teach me climb am on my first ride, na the 2nd time e let me ride on my own He even gave his distance immediately he climbed She’s still learning If she got injured, dem go still blame the guy

@carterefe__ 😂

Make bandit no carry your babe go o😂😂

Even camera man dey laugh 😂

Werey say "let me just show you" 😂😂😂

@carterefe__ 😂😂😂

They really fenced the beaches

@carterefe__ Cameraman don laugh tire 🤣🤣🤣🤣

🤣🤣🤣

This one na mumu man He go deh behave like goat lol Na why him Ex run for her life

😂😂😂😂😂😂😂💔

@carterefe__ 😂😂😂🙂↕️

See stunt wey aboki wan pull😂😂

😂💔

mumu go undstnd why peller rush marrry

@carterefe__ 😂😂😂

😭

@carterefe__ Carter na werey 😂

😂😂😂😂💔

@carterefe__ 😂😂

Him for too explain to Donald Trump 🤣😂😂😂

@carterefe__ 😂😂😂😂😂😂baba say no

@carterefe__ Lol 😆 this Guyy

@carterefe__ 😹😹😹😹

😂😂😂

Lol 😂
