Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
E show Abi e no show ?
32 Yorum

@OLASUNKANMI4327 @OLASUNKANMI4327 I go curse u if u still repost this Mf come my tl 😂😂

@CaptainTella Haaa 😭 omoh, body dey pain me o! Which kind captain be this one? 😂

Ogoor nii?

So nobody fit catch captain tella for me 😭😭😭💔

Wo etii werey 😭😂

Oloye 2.0😂

Captain the captain e show Carry go 😂😂😂🤲

Portable well pass you swrz

@THErealtuji Who wan put body for Zinodict captain 👿👿👿👿👿👿👿

I talk am say this egbon don fra 😭😂💔

@ishebanku_nm @ishebanku_nm I go swear give u if u repost this guy come my tl again 😂😂😂

This guy too slow I swear ur shame Dey shame me zino panda

Dodoyo association

Afi suru

Who be dis one bayi

Shame day cash me for this man 😂🤓🤓

Abeg shey nobody fit help me hold this egbon down ni 😭💔

We no fit gather hand report this guy account? 😭 I Dey shame walai 😭

Egbon see fooling wey you de do at night 🤦♂️ Just go stream Swaguu 😂 make you fit sleep

Incase you're new here he's mad

Lol 😂😅😅😅 this matter is getting serious 🤝🤣🤣😭😭

@THErealtuji I never see stupid psss you

@zinoleesky01 hello 👋 this your captain don get FRA oo😂😭

I Dey shame on your behalf 😭

Shame they catch me for preeq 😹😹

U Dey always give me joy bro 😎 Make u paste aza

Wat u on brooo lol

I dey enjoy your fooling no worry Keep it up egbon nla😂

This man 👨

Kai kai kai 😭😂Your own mumu don too much ohh

Na to just send thunder to fire that your big nose remain.

@Forwardever_67 No b your fault sha Nah Zinoleesky I blame 😥
