Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Easy with me 😮‍💨

105,187 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля 𝑅2
𝑅211 месяцев назад

Omoh I first think say na chudai 😂

Фото профиля Mickeclux 🇳🇬
Mickeclux 🇳🇬11 месяцев назад

Very useless girl Nigeria is spoiling u dey hype song Because u no dey for the country na

Фото профиля Dareal
Dareal11 месяцев назад

I want to ask you, why you Dey follow me? Nigeria Dey spoil but na davido birthday full your own page lmao. Hypocrite

Фото профиля Mickeclux 🇳🇬
Mickeclux 🇳🇬11 месяцев назад

I don't understand, he's my fav and na him birthday 🎉 I'm following because sometimes I think you have Sense but now you just dey do anyhow and I won't take shit from you again

Фото профиля Timmy 02 👿
Timmy 02 👿11 месяцев назад

🦅❤️

Фото профиля O L U M I D E_J U N I O R 🖤🐺🖤
O L U M I D E_J U N I O R 🖤🐺🖤11 месяцев назад

Wizzy delivered again 🔥🔥❤️

Фото профиля WhiteCoatDoctor
WhiteCoatDoctor11 месяцев назад

No one badder than DJ Tunez

Фото профиля Weirdboy
Weirdboy11 месяцев назад

The way you dy quickly learn Popsy song dy make me wonder if na you dy write the songs😂😂

Фото профиля ÉLÈVÁTÉD 🦅✨
ÉLÈVÁTÉD 🦅✨11 месяцев назад

How you take dey do am?

Фото профиля Abakam
Abakam11 месяцев назад

Big wiz the cook well 🦅🦅🦅

Фото профиля Pacho Colombo
Pacho Colombo11 месяцев назад

i go dey hear this song back 2 back cos of you 🔥😁

Фото профиля Ezyto
Ezyto11 месяцев назад

Omahlay also drop waist so listen to it it’s really good

Фото профиля Wizkid Sidechick 🌎💕🦅
Wizkid Sidechick 🌎💕🦅11 месяцев назад

E clear

Фото профиля Big sholly
Big sholly11 месяцев назад

There jor❤️

Фото профиля MR. LUCKY
MR. LUCKY11 месяцев назад

I wanted to tell you something exciting! Next week Friday, the 28th, is my birthday 🎂 Hope you can help me celebrate

Фото профиля ayinla adebayo
ayinla adebayo11 месяцев назад

Easy easy easy

Фото профиля Calabar Wiz🦅
Calabar Wiz🦅11 месяцев назад

❤️🦅

Фото профиля ┈━═☆丂ęàɳ𝐾ɨกĝ ☆═━┈
┈━═☆丂ęàɳ𝐾ɨกĝ ☆═━┈11 месяцев назад

The vibe on this record is crazy contagious

Фото профиля smile me
smile me11 месяцев назад

See as my head dey swallow…..20Meta for you 😊😊😊😊

Фото профиля Temitayo Akinfesola
Temitayo Akinfesola11 месяцев назад

Gorgeous sup you made it nicer

Фото профиля BB.
BB.11 месяцев назад

ykb ❤️

Фото профиля Emmyrates
Emmyrates11 месяцев назад

Too sweet

Фото профиля Dai Zzy
Dai Zzy11 месяцев назад

@Odumodublvck_ 🎧🎧🎧

Фото профиля B!gKos 💫🦅
B!gKos 💫🦅11 месяцев назад

@ThugLife_Back 🚀🔥

Фото профиля Smith Smith
Smith Smith11 месяцев назад

Love your voice die 🤣👀

Фото профиля RRR ✵
RRR ✵11 месяцев назад

Everything wey dey go on for this country no concern you Abi? Na to dey play music up and down you sabi mtcheewww

Фото профиля BIG SMILE 😊🦅
BIG SMILE 😊🦅11 месяцев назад

You too good 😊

Фото профиля Ayibapreye
Ayibapreye11 месяцев назад

when song drop?? way you don sabi the lyrics ?

Фото профиля sylva
sylva11 месяцев назад

You dey make the song even sweeter. As i see this video I go play the song again

Фото профиля Kò ṣe bọ́tí. 🐐
Kò ṣe bọ́tí. 🐐11 месяцев назад

😍😍

Фото профиля Skippœr
Skippœr11 месяцев назад

Check out _skipper10's video!

Похожие видео