Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

EASY WITH ME! 🌹🌹🌹

91,955 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 30

Фото профиля BIGFOURG🖤🦅🪖
BIGFOURG🖤🦅🪖7 месяцев назад

Why Wizkid no Dey the video Mtcheew 😒

Фото профиля Saka Ibrahim
Saka Ibrahim7 месяцев назад

The video clean and choke ❤️🥰

Фото профиля Albert ★
Albert ★7 месяцев назад

Tell Ayo Balogun say we go change am for am oo 😡😡 Why he no dey the video 😡

Фото профиля Red Lion 🦁
Red Lion 🦁7 месяцев назад

Big tunez don make kala wear suit 😅🤣

Фото профиля LA_KING 👑
LA_KING 👑7 месяцев назад

Who else here was looking out for Wiz in the video

Фото профиля Ruthiie😒🌚
Ruthiie😒🌚7 месяцев назад

See as @Odumodublvck_ look gentle 🤭😂 Big Tunez Na only you fit run am 🔥 ❤️

Фото профиля RedRidinghood
RedRidinghood7 месяцев назад

As i manage heal from this song una no like my healing 😍😍😍

Фото профиля bloggersm
bloggersm7 месяцев назад

This your backside doesn't look so minute...

Фото профиля sunnyrichy
sunnyrichy7 месяцев назад

Why wiz no dey the video😣

Фото профиля Daboss👑
Daboss👑7 месяцев назад

You do wayo for this video why Wizkid no Dey there naaa ko make sense naa ehn biggest bird but looks clean 😮😮😮

Фото профиля OBATALA🗽🥷
OBATALA🗽🥷7 месяцев назад

As wizzy no dey the video me and DJ tunez go fight for 20 years

Фото профиля NotaMalvin🇺🇸🇯🇵🇳🇬
NotaMalvin🇺🇸🇯🇵🇳🇬7 месяцев назад

The director no try, that White girl for wear black panties

Фото профиля rosefoammattresssozzi
rosefoammattresssozzi7 месяцев назад

@XDapluge123 Follow back

Фото профиля ☆☆☆
☆☆☆7 месяцев назад

@Odumodublvck_ If a person wants to be a part of your life, they will make an obvious effort to do so. Think twice before reserving a space in your heart for people who do not make an effort to stay.

Фото профиля Flabo
Flabo7 месяцев назад

I too find Mr Ayo.

Фото профиля ✞✰🇵🇹🇳🇬
✞✰🇵🇹🇳🇬7 месяцев назад

U bad 🥳

Фото профиля happiboi
happiboi7 месяцев назад

Ogbafia easy with me

Фото профиля I M M Y
I M M Y7 месяцев назад

@WizkidSource Tough times never last

Фото профиля Vince Cute 🐾
Vince Cute 🐾7 месяцев назад

As Wiz nor show, e just tire 🤦🏽 Nice vid though…

Фото профиля Views From Paulys Den Podcast
Views From Paulys Den Podcast7 месяцев назад

lets go!!

Фото профиля Olayinka™️
Olayinka™️7 месяцев назад

@Real_jaeflex Wiz na dangbana , he no Dey this video

Фото профиля NATHANIEL TERRY 📸
NATHANIEL TERRY 📸7 месяцев назад

Big 🦅

Фото профиля Spenser✨
Spenser✨7 месяцев назад

2/10 do better next time

Фото профиля ØŔÎÃĎÉ
ØŔÎÃĎÉ7 месяцев назад

The video is too dope

Фото профиля 🐾
🐾7 месяцев назад

I no see Lago Legend for the video, wetin happen, DJ tunez

Фото профиля Daniella 😊🫣
Daniella 😊🫣7 месяцев назад

Well 😊

Фото профиля BiG JiMMy🍂
BiG JiMMy🍂7 месяцев назад

OGBAFIA! Too clean!🙌🏿

Фото профиля 👑Wayne✨
👑Wayne✨7 месяцев назад

We still dey wait for jogodo video like this

Фото профиля mvikudy🦅
mvikudy🦅7 месяцев назад

@WizkidSource Jesus Christ 😭

Фото профиля ALASKA 🦅
ALASKA 🦅7 месяцев назад

Sharp video, but as Wiz no Dey am e pain me oh.. but video clean!!

Похожие видео