Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Eat or pass?
346,591 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Pass ke... abeg, make person pass me spoon jare 😂

Gbewa🤲

Pass keh me wey na water 💧 I just the swallow since morning….Baba better bring that food.

See how normal human being cook not those ones that use 10-12 Maggie Pls pass me my own portion

Talking about eating.... Guys E don be for😭😭😭

As she don discover that delicious delicacy, make she shun all discouragement, make she discourage herself before hand go meet her.

If I no pick that onions before I chop that food make I bend 😂🤣💔

Will eat as a university freshman

Pass ke! Even KDB no go pass this kind thing

Na every-time this kingdey put himself in trouble

Fresh fish? Pass

4 Maggi abbi my eye dey pain me

Hard pass

Na the background sounds me I see, but I go pass

I don’t know the name of the food oo But bring am come !!

Healthy eating is a good way for health promotion and disease prevention

Is there a record for the number of young people with kidney disease in Nigeria? Because all these seasoning I’m seeing hmmm

Congrats 👏👏👏 it must have taken a whole year to cook this food 😊

Pass to where again 😂

She no sabi cook joor

Pass this kind meal ? 😂

I can’t eat fresh fish

Nigerians and maggi. 😳😳😳😂😂😂😂😂

Pass Jor

Pass to perspire 🤨

Abeg bring am come make I chop

Pass

I’ll pass but make my tasting full one plate abeg 😌🫶

Why will i pass? Eat joorrrt

chef dammy junior sister 😂🤣😅

She should have blended the onions, that’s a no for me.

Pass me spoon

Pass Abeg

Wetin fish Dey do there
