Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Eat or throw away?
530,720 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

⚡️1 год назад
I chop this thing for school hostel that time , na one calabar boy roast am for us, e sweet die.. Chai 😂😭

L'M🦚1 год назад
Esunsun

Olusola ✌️1 год назад
Wash ke! 😀. We Dey dry fry dem straight up…Snacks Aye 🙌🏼

Chαrliε Bεαto MD1 год назад
This is highly proteinous. I miss akụ

Grizzy1 год назад
And Ladies and Gentlemen, that’s how COVID 32.1 broke out 💀

Obadarabi1 год назад
Ijebu people eat these a lot. It's not as scary as it seems. It's cultural.

VERIFIED homie1 год назад
Eat oo nah termites e good for body

AlayeNG1 год назад
All this stress for something wey no fit full belle

Chibuzor Michael1 год назад
In Igbo language is called “Akuu”. 😎✅

BIG MUNA1 год назад
I miss am oo... Unfortunately ever since I left villa I no dey see am again chop... We wake 2am to catch Aku and we will be awake till morning, good old days indeed.
Похожие видео
Do you throw this part Away or eat it? Wow I never knew!!!!
Fletch17
70,238 просмотров • 1 месяц назад
