Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Ee no possible make Woli Arole see Asake make he kon rough am like this again 😂

562,786 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

$age khaleephar profil fotoğrafı
$age khaleephar2 ay önce

Woli Arole that saw wizkid and carried him😂😭

𝔻𝕖𝕩 🇪🇸 profil fotoğrafı
𝔻𝕖𝕩 🇪🇸2 ay önce

Even Burna still lie down for ground yesterday

Moore of LAGOS ♐️ profil fotoğrafı
Moore of LAGOS ♐️2 ay önce

He go do am countless times lol, bet you don’t know the real meaning of friendship

TheJoelorikpete profil fotoğrafı
TheJoelorikpete2 ay önce

Una think say Asake nor get life outside being a celebrity nii? Imagine your close friend becoming one very popular celebrity how you go handle am? You go dey bow for am? Bro na celebrity outside, inside na home boy abeg Make Una drop yeye standard

Frvscrd profil fotoğrafı
Frvscrd2 ay önce

E go shock if dem recreate am again

B.O.B 🇳🇬🇺🇲 profil fotoğrafı
B.O.B 🇳🇬🇺🇲2 ay önce

Person weh no get money go think say na disrespect 🤣🤣

oladokun segun profil fotoğrafı
oladokun segun2 ay önce

Lolsss,my childhood friend wey get club house wey get like four properties join I still beat am with cane two weeks ago…anytime we see we do play like we always do back in the days…some ppl take dis life so simple

Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲 profil fotoğrafı
Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲2 ay önce

And it’s possible make Asake go so low like this again

Big Daddy Chucks profil fotoğrafı
Big Daddy Chucks2 ay önce

Jsyk social class, financial status shouldn’t change the quality of friendship you’ve with people Expecially is they are friends from way back

Damilare profil fotoğrafı
Damilare2 ay önce

Lol he wilm actually do it but depends on where then Dey cox of camera every where but on a normal day he go do ham a friend will always be a friend

SAN profil fotoğrafı
SAN2 ay önce

Them no born em Papa well. Even asake go look back to this video like. How did i allow this to happen? 😭

Adewuyi Oluwaseun profil fotoğrafı
Adewuyi Oluwaseun2 ay önce

Even if he no fit dom am again, it doesn't mean he cannot do it to him. They are friends. It will only mean they have outgrown this type of play

SymplyHSUW profil fotoğrafı
SymplyHSUW2 ay önce

Lol this can still happen a million times ,this people are humans too cmon😅

adisaedu profil fotoğrafı
adisaedu2 ay önce

This na normal play na

AMAD THE RED🔴 profil fotoğrafı
AMAD THE RED🔴2 ay önce

Because of G wagon, maybach and co? Money no day actually day change real friends 🤞🏾

X P0LICE profil fotoğrafı
X P0LICE2 ay önce

svcking dlck cr@zy, agbake is already in his No-Hit Era .... Now playing 0lodo uprising by dammy krane 🔥

ADEGOLD profil fotoğrafı
ADEGOLD2 ay önce

Na so woli small reach are you guys kidding

Oh Lord profil fotoğrafı
Oh Lord2 ay önce

Billionaires be like small pikin, they like play and to laugh. Na poor man dey always vex and angry. 😂

Adetayo Yusuf Olayinka profil fotoğrafı
Adetayo Yusuf Olayinka2 ay önce

Woli arole that time if e do video with you...ig you reach house just go use paracetamol or panadol coz all your body go dey pain you

Lucas.D.1st🌛 profil fotoğrafı
Lucas.D.1st🌛2 ay önce

is that not ps5?

D A B I R A 🍀 profil fotoğrafı
D A B I R A 🍀2 ay önce

Playful don’t care about how you feel, unless Asake show up that pride sign.

TheMarathonContinues.🏁 profil fotoğrafı
TheMarathonContinues.🏁2 ay önce

Asake is into the arts he did theatre arts .. it’s very possible they can entertain us like this again but maybe not in the same capacity perhaps a music video or a structured project 😂😂 you guys forget how humble Asake still is ..

Fineboy Mashallah profil fotoğrafı
Fineboy Mashallah2 ay önce

Belike you never de with rich people before, them de play like mad

Ẹ̀zeƝwõke profil fotoğrafı
Ẹ̀zeƝwõke2 ay önce

Dem go still play, unless he decides to raise shoulder. Even wizzy with he nonchalant attitude Dey play around when he Dey with him homeboys

Unrulygram profil fotoğrafı
Unrulygram2 ay önce

Asake na Oshere itag’e❤️😅

Alex | Mensch Media profil fotoğrafı
Alex | Mensch Media2 ay önce

This Kain Erepa no fit happen between them again layeeee

Simeon profil fotoğrafı
Simeon2 ay önce

Asake don touch bastard money, he don calm like Big wiz.

Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲 profil fotoğrafı
Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲2 ay önce

Money gives you respect oo

AnointedSoul🕸️ profil fotoğrafı
AnointedSoul🕸️2 ay önce

Real Recognize Real and it’s obvious you guys will switch lanes after making it.. Always remember where you came from

Valeria Emeka profil fotoğrafı
Valeria Emeka2 ay önce

Hahaha 😂 na man go Dey lie down sef

EVERBLAZING BEATKILLAH profil fotoğrafı
EVERBLAZING BEATKILLAH2 ay önce

This was when he dropped a song before the maga explosion.. Who says they can’t still play like this.. Person wey dem gather go same school

Sharpplin 😎🦅 profil fotoğrafı
Sharpplin 😎🦅2 ay önce

Asake no fit try this shit again

Mr Àjé profil fotoğrafı
Mr Àjé2 ay önce

Why not? Why huna they always reason like this? If Asake is the down to earth type of guy, there are people that will still joke with him like this.

RockyLyon001🥶🤟🀄️🧘 profil fotoğrafı
RockyLyon001🥶🤟🀄️🧘2 ay önce

U seen d way dey still play I just dey pity ur sense of reasoning

Benzer Videolar