正在加载视频...

视频加载失败

267,465 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

9 条评论

Gossip Naija 的头像
Gossip Naija1 年前

The break up make this one dey cry and dance at the same time 😂

Uncommon ×͜× 的头像
Uncommon ×͜×1 年前

Forget everything thing she is saying this is exactly what they love.. Give them a stable environment and watch how they call you boring

Alloysius Chukwuemeka Anyanwu 的头像
Alloysius Chukwuemeka Anyanwu1 年前

The breakfast never reach your myocardium... When e reach, you go drop the phonetics👻

♠️ ASHOGBON OF LAGOS 👑 ♠️ 的头像
♠️ ASHOGBON OF LAGOS 👑 ♠️1 年前

Why she dey talk like say she hide DONOUGHT for one corner of her mouth 😂😂😂😂

Kay_Tee❤️💗 的头像
Kay_Tee❤️💗1 年前

Y na only me dy reason say na client wey her man dy bomb she dy talk to???

GREATMAN 的头像
GREATMAN1 年前

Weytin dey worry this one

Big Kemen 的头像
Big Kemen1 年前

You believe her tears keh... Babe wey fit dey cry to whine you.... once you fall, you go see shege!

big Tee🌸✨ 的头像
big Tee🌸✨1 年前

Love will make you do things that you would never believe in a million years if they tell you

HABEEB 的头像
HABEEB1 年前

He sweet me 😂😂

相关视频