正在加载视频...
视频加载失败
Efcc, are you happy now? 😂
188,187 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)
34 条评论

Ti shibi gbona ba jo mummy e ni atari 😂😭

Efcc don collet yaho from boys give em content

This guy took “go and work” very personally 😂 Mama’s shop looks like it’s about to blow.

Walahi this guy don loose his paying cl. Nothing anybody wan tell me 😭

And imagine how much their sales will increase in that area after this video goes viral.

The fact I do these things in my head but shame dey wear me kaftan to actually record am

@abazwhyllzz Omo Eya Elewa shey your mom fit do home delivering 🤣🤣

Her mama food no go sweet cus tell me why he go thin like that 😹😂😂😂

At least now the hustle is for mummy 😄😂

Werey don spit inside ewa 😂

Pls what is beske onigun merin?

WafiEwa Batiare je. But momma sef gree this acting 😎 the guy voiceover should go #viral

😂😂

Make e sha no pour spit for inside wey men go chop o

"I go use beans spoil una lives" 😀😀😀

Guyyyyy 😂😂😂😂

At least he do something for mum to make her happy 😃

Nothing wey oldtaker eye never see mhen 😂😂😂

Ma fi Èwa bàtemi jè jor 😫😭

You go don know say him mama food sure for him 😂 beske onigu merin😂

How am I perceiving the aroma from here? 😭🤣🤣🤣

@abazwhyllzz Una the talk oo 😹😂

I actually have bought something from her before 😅

They just want see us useless but God no gree them

😂😂😂this your beans come with premium curses.. werey lomo

🤣 Naso the guy go Blow pass una

This caption na 🤣🤣 Weytin concern EFCC here

This one nah igbolabi

Efcc dun traumatize working boys but in all there is dignity in honest living..Nobody was born to labour but to enjoy life in abundance..

Shaaa no put split there 😹😹

Seems this the new trend... Saw one weyrey hair stylist on TikTok this morning as well from the gutter...

No worry, just drop your momcy location, men mount 💯 If you love beans say Hi Mutuals like that ✌️

Mark see Wetin u cos 👀

This guy na Werey ooo🤣🤣
