正在加载视频...
视频加载失败
Egbon Adugbo don enter Mecca 🕋 😩😂
11 条评论

As he dey pray he dey curse those olosho that their money is too high 😂😂😂@dammiedammie35

🐱 "Doge? PEPE? Pfft. It’s time for the real king: Lioncat!" 🦁 Follow us to join the next big thing in memecoins! 🚀

Imagine going to Mecca 🕋 to fool

That part he said he will lose 40 wrappers off me You will wan do egbon adugbo for kaabaar

Since when Nigerians have been going to Mecca/Jerusalem, praying for Nigeria, has anything changed? What does this imply? It means the keyholders are the wicked people who don't want Nigeria to be a better place. Keep praying... Your grandfathers prayed, too. Here we are today.

All the prayers way this man dey pray na Lamborghini 😭😭

Wait o, Egbon Adugbo dey Mecca but him still dey call person oloriburuku? This one no go change o, even with Kabba vibes! Abeg, who don see am dey do Tawaf? I need this gist

Una go go mecca dey pray unrealistic prayers ....

If you like carry goat go overseas, na goat e still be 😭

Make him try behave like egbon adugbo for there nawww 😂

Ìdí kabar ni werey tún pe èyan ni oloriburuku 😂🤣😂 This Tunde Perry na werey papapa supe 🤣
