Loading video...
Video Failed to Load
Egbon Agbako ! Part 2
191,004 views • 1 day ago •via X (Twitter)
35 Comments

This dude is the most locked in content creator i have ever seen, too excellent at what he does

Una no really get sense Una get mind do opening prayer 😂

We go get problem if you ever stop giving us banger 😂

From when them do opening prayer, I for don go house

You come sleep over to come sleep? You no get bed for house?

But y Dem go come sleepover de sleep? 😂

😆 🤣 😂 😹

I feel your pain bro. If them no wan dirty make them dey their mana house

We are all adults here now 🤣🤣💔

In 2021, I came to naija and went to famcity to eat etc, I later found out that na there people Dey find hooks😂😂😂. Naija, I hail Unna.

Brooo😂😂😂😂 You wan Wetyn you wan tell your guy with that boner?😂

OMO nah that opening prayer go Carry me dey go my house ASAP 😭

“na adult sleepover be this now” 😂😂😂

Una won ragebait Jehovah bah??which one be any sin we are about to sin 😂😭

Sleep overs was fun until you guys started kissing each other

I first saw shaving stick I thought it was sweet, later I realized this nigga was using every tool in preparation 😂

Take your flowers 🌺 Trench

Did I just I heard any sin that we are about to sin 😂

Was that last part neccesary!?😂😂

Wetin fall so na sweet abi na shaving stick

Walahi if u invite me for this kind settings na swear I go swear for everyone there and wake all those girls

Be like make u collect expensive hotel room make girl dey sleep all through the night 🤣🤣🤣

Yu know how much dem dey rent apartment? Una dey sleep keh?

But nah adult sleep over nah Wetin de sup 🤣🤣

I wan tag person 🤣

All of una Dey carry babe go inside when he reach trench own you turn am to small sleep over when una organize…Omo watch who you call your homie o 😅🥹

See as shame Dey catch me for u😂😂😂

I dey feel u Divine. No mind those jankad mehn wey dey with you.

This Divine guy na mad man 🤣

🌚🫴🏻

Broda divine

@GEORGETOGZD 😂😂😂🤣🤣 this guy content Dey make me laugh 😂

PAIN 😂

But na sleepover na 🤣

That last part too colourful 😏
Related Videos
Sensitive content
Egbon Agbako !
Divine White
1,214,318 views • 3 days ago
Sensitive content
Agbako mo de 😂🤣🤣😂😂😂
Engr. AbdulBasit
142,227 views • 1 month ago
